@unnwithmi: Guess who won #universityofnigeriansukka #unnwithmi #nsukka #masquerade

unnwithmi
unnwithmi
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 16:48:42 GMT
541181
28883
230
462

Music

Download

Comments

williamsfx19
Williamsfx📊💲 :
Guys Una see wetin Gold do today omo
2026-09-02 19:30:46
1565
tife1201
♕𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮♕ :
But e no fit happen for lag oo abi where my lag people 😂
2026-09-03 01:51:18
641
dealer_ngn
RX ECHO :
omo sha make I no too talk, but as I dey come back the next day ehh just dey run 😅
2026-09-02 23:06:30
461
brunokingsley01
Bruno Chelsea 💙 🤴 :
I will make sure I bring one down I Dey come back next week
2026-09-02 19:14:40
184
obakpolorprissy1
big👽👽intro🥷🥷 :
who bring me back God go bless am abeg
2026-09-03 03:33:47
181
kristopherayomide05
♥️AYO♥️ :
After nko???
2026-09-02 19:10:12
117
abu.btc3
GNF🫧 :
This is reason why you need to buy car 🚗
2026-09-02 23:11:24
57
hennessy0699
hennessy🌸🌷 :
this guy na their friend 😂😂😂
2026-09-03 06:53:04
34
_ln237
_LN :
wey after
2026-09-02 17:50:11
22
horlatoyin
Ola ❄️🫧🩵 :
Someone bring me back pls
2026-09-03 00:25:19
16
gameboy4339
Game boy😏😏 :
abeg bring me back for the after
2026-09-02 19:53:36
14
je_mira5
Me💕ra💕cu💕 :
Abeg make una bring me back😂
2026-09-05 05:50:07
12
hassan23456788
Hassan’s :
Abeg make dem come Oshodi or mushin for Lagos …. I wan check something
2026-09-02 23:16:01
10
realolamide05
🧙‍♀️ :
Bring me back
2026-09-03 01:50:49
4
olami9567
Ola ni sehhh :
Why all this people no they lag omo
2026-09-03 00:48:49
4
akuamia64
🏴‍☠️ :
ogbeni where after dey? I don go Ur page I no see anything
2026-09-03 04:12:01
4
callmekarli001
🦅Great Karli🦅⏰🪐 :
The settings 😂
2026-09-03 06:12:13
3
unknownsquad16
famous fx 🫥✝️ :
Buy car ooo
2026-09-03 05:35:52
3
assumybaby
Adannia :
dnt bring me back
2026-09-03 06:10:18
3
mamistasty
Mimi-ye :
Funny how those 2 go comment for another post saying it can’t be me online gangsters 😂
2026-09-05 10:20:55
3
To see more videos from user @unnwithmi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About