gloglo dey behave exactly like my mom back then," make she sent u go buy Carri with Eka Christiana nd u make mistakes go buy wit Eka mercy,ur own dat finish dat day 😂na only God safe me from dat woman hand 😂😂😂😂
2026-09-02 18:04:55
20
ENULABI 🌚 :
Shey nah only me love them 😂
2026-09-02 20:54:46
2
Nuella Kings :
I just remember the day them say go buy from mama Osato but I buy from mama Ugo...hand meet me that day
2026-09-02 21:10:27
6
mercy of God :
🤣🤣🤣🤣😂 Mama Glo glo the trouble maker. I love you 💞
2026-09-03 12:24:09
1
BAKER IN BENIN CITY (PS) :
This Gele no be here ooo 😂😂😂😂
2026-09-02 20:55:02
1
Mother of wealth💋❣️❣️ :
Glo Glo you become the best oooh 😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-02 20:02:57
8
Cynthiaezinwa :
Mama gloglo done come back?😁😁😁
2026-09-02 21:38:18
1
dimple🤘🌹💫 :
30 days has September 😂😂😂
2026-09-02 18:06:08
1
victori :
Gloglo oooo
2026-09-02 17:27:19
5
Promise baby :
easy abeg aunty Laura
2026-09-02 16:58:56
4
mercy of God :
Oh my God this pikin don suffer for una hand. This combo na maaaad🤣😂🤣😂
2026-09-03 12:26:31
1
chinelo :
the boy here am shaa😁😁
2026-09-02 21:33:02
1
mercylove🥰🫶🌹 :
mama glo glo where you buy the shoe na oooo
2026-09-02 22:38:00
1
ashantelcole_ :
GLO GLO
2026-09-02 17:07:53
3
girlalone637 :
Lara no correct dat bread o
2026-09-02 19:38:22
0
blessing001 :
this akwa ibom woman too funny 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
the bread don sawaaa
2026-09-03 07:16:26
1
To see more videos from user @zillafrosh, please go to the Tikwm
homepage.