this girl really prepared for the haters.. see as she dey fire them 😂
2026-09-04 09:13:51
685
𝓑𝓮𝓷𝓳𝓪𝓶𝓲𝓷 ♡ :
i be won screenshot my own come post but she dey roast people wetin no good 😅😅😅😂 make I dey my own biko 😂😂 she get bad mouth 😂
2026-09-04 16:50:44
397
Faviee🥰❤❤💖💖 :
Go gurll 🔥❤️Them no see say na short?
2026-09-04 07:01:37
257
ÆYØMĪDÊ ❤️🚀 :
i be wan talk before but as I see the way she dey fire person Omo I shut up direct oo 🥲😂
2026-09-05 20:24:52
0
Ngiamte joy :
all this days people just dey fly for this app😂😂 what is going on
2026-09-03 12:55:00
647
ZION ADEX ❤️🩹🌚🕊️ :
😂😂
Hi to all of us that came just to watch the comments???😂😂
2026-09-05 06:37:15
141
🦅Å¥∅👑™MÎD£♪🦅 :
This one far 😂😂😂
2026-09-05 21:53:45
17
Call me Sornia :
I say make I drop my own comment...cause wetin be this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-04 16:19:29
66
praisey💞👺👹 :
Jesus this fine girl get bad mouth o
2026-09-05 13:09:05
15
funny emzy :
see people that I die for
2026-09-04 22:08:41
115
Adaugo🙂↔️💕 :
I like as the girl Dey reply una no joy😂
2026-09-05 00:33:08
5
Mercy✨ :
make I no talk, before I get my own share😂😁
2026-09-04 21:28:30
6
Vheek torya backup :
Spider woman Dey this app sef 😂
2026-09-04 11:05:45
5
Heåřț_Lèşs❤️🔥 :
CapCut just calm down avoid the video😳
2026-09-05 10:32:42
1
Gifted 🥰💝 :
at first I enjoy the video but as u enter comment section see ur reply to pple comment na dat one come swt me pass 😂😂😂😂 but u too harsh on Dem abeg take am easy
2026-09-04 21:24:37
78
emzi fundz :
i came in peace ✌️
2026-09-03 20:24:36
107
Mafia God :
what style do they call this
2026-09-05 13:50:03
12
𝕸𝖚𝖓𝖆4𝖕𝖋🚀💯 :
if I talk naw Dem go view my profile 😂😭
2026-09-04 21:23:50
212
🎀florida🎀 :
I know say nor be only me go talk abt this part😂😂
2026-09-04 08:47:21
736
It-slimzy :
omor you really tried baby gurl🥰
2026-09-03 14:37:35
46
To see more videos from user @uchechi433, please go to the Tikwm
homepage.