@boyjace_: GBESE DIRAN 😂😂😂😂😂 #fyp #fypシ ##fyppppppppppppppppppppppp #trending

ALANI
ALANI
Open In TikTok:
Region: US
Wednesday 02 September 2026 17:52:49 GMT
666010
118398
1558
21433

Music

Download

Comments

bamidele_004
Dolapo🌸_𝖫𝖿𝖼♡︎✰🫧💛 :
65k wey i borrow from OPay don turn 110k😹woo gbesedolapo o😹
2026-09-04 16:39:15
413
damola21._0
OYIN🐝🌻 :
He’s talking about Gbese ooo not debt 😹😹😭😭difference dey ooo 😂😂
2026-09-04 10:30:20
464
moaning.man.once.said
Bad Genger :
Gbeseyimika
2026-09-03 05:34:17
2285
ciciopeyemi1
OPEYEMIOLUWA💐🌼 :
I borrow money go buy phone.😂
2026-09-04 14:35:41
114
oluwabukunola_
Oluwabukunola✨✌️🌟 :
Gbese full my neck like Cuban😭😭
2026-09-03 22:12:51
196
y0ungtech
YOUNG TECH INTL LTD :
I just collect another 700k loan ,, mak una wish me well
2026-09-04 14:30:38
112
nancy_beautypro
Nancy_beautypro[MUA IN IBADAN] :
Na this year I je gbese for my life 😂😂
2026-09-06 23:10:02
30
kaobell2
🤍KAOTHAR 🫆🤠 :
Loan Apps don call me tire😂
2026-09-04 09:18:31
44
lifestylewithobatide
OBATIDE&MOM🌺❤️ :
Loan app ti fe pami paaa e remain small make them call me to glory 😩
2026-09-04 13:46:25
25
jaswears93
jaswears93 :
So lorokan, gbogbowa la je gbese😂😂
2026-09-04 08:36:11
138
itsbecky01
It’s Becky :
That God say my gbese no pass 500k😂😂😂
2026-09-04 07:57:28
43
ojeleyejp
OJE 🥵 :
Una go think say he dey joke 🤣
2026-09-02 18:48:10
71
.meenah1
Meenah :
Talk to me direct 😩😩😩😩
2026-09-04 13:55:28
3
damolap8
Oyin❤️ :
I don dey use my 20s pay gbese 💔😂
2026-09-05 06:30:02
5
meenah_olorunoje
Meenah ❤️❤️ :
Palmpay ti fe pemi pa 😭😂
2026-09-04 09:01:02
8
alofstrand
CLUSTER/EXTENSION IPAJAAYOBO :
My name is gbesefolami 😂🥰
2026-09-05 11:39:31
6
sldolapo_xoxo
𝙼𝚊𝚖𝚊🫧💕 :
Mo she San gbese kan tan ni, polo mi ti sho mi. 😭😂
2026-09-04 11:13:47
11
thrift_arena_ng
THRIFT_ARENA_NG📍IKORODU LAGOS :
Gbese full my neck pass Cuban 😭
2026-09-04 00:34:54
6
yungril_edit
YungRil_Edit :
Me wey dey don shadow ban my BVN😂
2026-09-04 12:12:49
15
oldschoolmusiclyr
oldschoolmusiclyrics419 :
gbese wey dey my neck be like necklace
2026-09-03 13:21:41
12
mercee.couture
MC WHOLESALE JEWELRIES :
Make person Dey use Gbese pay Gbese..God Abeg😩😂
2026-09-04 07:48:46
16
m_for_michael
```MICHAEL```☘️ :
Sound don drop for snap 😁😅
2026-09-03 19:53:47
14
darasempire4
Dara's Empire :
walahi Gbesedaramola ni new name mi bayi infact Gbesetofunmi is the next target 😫😫😫😫😫
2026-09-22 21:29:41
2
To see more videos from user @boyjace_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About