@lamba.presido0: O lagbara oooo 😭🤣

MkoTheComedian
MkoTheComedian
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 18:06:58 GMT
167491
39012
972
3175

Music

Download

Comments

hope29894
@Hope :
Omo and my babe just change her phone ooo
2026-09-03 05:48:13
356
saylilwise
KNIGHT OF TIKTOK ♥️👑👑👑🔥 :
Even if you guide, dem go still cheat😂💔 dem no send you😂
2026-09-02 21:09:46
305
ayodeji3107
ÀYÖ DÉJÍ🐐 :
Omoh Abi my girl Dey cheat nih,nah why she no go 😅
2026-09-02 18:11:29
562
___mtt1
----MORIANA TREASURE TROVE ♥️ :
na woman dey spoil woman sha cus I swear my relationship is going to a year I have never collect anything from my guy not even data and I'm not cheating I pray this end well sha😩🙏
2026-09-03 06:25:03
106
softtailor_guy
softtailor_guy :
I know say she dey cheat ,,, and I dey play along
2026-09-02 19:13:51
114
cherylhillbombx
Cheryl Hill Bombx :
O wiseeee 😆😂
2026-09-06 22:25:26
0
iam_ashakeola
_bidstore :
I don’t understand so if una no date you can’t sort your bills by yourself i tired for my gender ooo
2026-09-03 18:19:49
36
ojuolapeoluwaseun
E&S Communication :
Men fear women at ur own risk
2026-09-05 16:07:16
0
farmbasic
FARMBASICS 🦢🦃🦤🐓 :
Just live a simple life and kepon fomoya anybody 😂😂😂😂😂
2026-09-04 14:32:35
10
favouritecodes
FAVOURITE🧑‍💻CODES :
Love no fit sort her bills 💔😂😂😂
2026-09-02 18:12:33
118
accountnotfound62625
ACCOUNT NOT FOUND ❌ :
Trust issue don high again 😂😂
2026-09-04 18:52:09
16
j.money6710
J Money 001 :
Say you people no believe say no money no love 😏
2026-09-05 04:07:45
0
adisa_61
adisa_1 :
Omo even if you guide sef, dem go still cheat💔 dem no send you😂
2026-09-05 07:56:32
0
smo_king28
IBRAHIM✨ :
Omo 🌚🤨 crazy world🥺
2026-09-06 18:44:11
0
adeh05
adeh05 :
Werey, you just dey scroll up and down, you sef write something 😜❤️
2026-09-04 08:17:07
10
chaze_lifestyle
Chaze🦇 :
That silence was needed 😂😂😂. Naso me sef sit Dey look , Whivh kind generation be this
2026-09-03 05:51:21
12
doctorhearth3
DOCTORHEARTH👑🦁👑 :
They turn relationship to work 😅😂😂
2026-09-05 15:31:37
1
topcoat_innovations
Ola_Muhammed :
I’m tired fot women 🤣🤣🤣
2026-09-02 20:30:58
5
champion.jr13
Falana Jr ⚽✨💫 :
The day I realised this thing i first go offline for like 3 days
2026-09-02 23:52:58
23
olaronke121
Ronke fashion & Interior :
Haaa🤣😂😂🤣😂 so if then no date then no go sort their bills 😂
2026-09-02 20:36:20
45
maverick.4a
MÃVËRÎÇK :
you go think say she love you ni not knowing she's just waiting for your batter day to come, and once she don see say you no get hope. SOPE OTILOO 🕊️😹💔
2026-09-03 10:17:00
8
..not.02
🃏 :
Make everybody go think about it offline
2026-09-02 22:22:37
22
modolapo023
BlackSkinGyal🖤🐝 :
Actually I like that artwork on your wall 🥰
2026-09-02 20:42:21
16
usherremor
Usherremor collections :
relationship don turn to charity organisations
2026-09-02 18:55:51
15
To see more videos from user @lamba.presido0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About