@freechoicetv: #cdt #goviral #freechoicetv #fyp #chieflawrence

freechoicetv
freechoicetv
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 18:45:10 GMT
82281
4008
91
130

Music

Download

Comments

brandedmrs
TREASURE💋 🇬🇧 :
Multi color enter house
2026-09-02 21:40:35
308
rabomeemiri
RABOME 💗 :
I no say na only candy go talk my mind
2026-09-02 20:28:31
109
zara07121
ᥫ᭡ 𝓜𝓼.𝓕🧸ྀི💕 :
Naso she take judge dera dem matter
2026-09-02 19:36:40
139
okpako_favy3
okpako_favy :
Even if na the man go after the Sophia lady, the man suppose Dey package e senior wife with children make the matter nor come online. They are too mature for all that
2026-09-02 21:37:50
49
sandy.seam2
Sandy Seam🧵🪡👗 :
Candy is right
2026-09-03 13:24:24
0
huzhema6
🍁 :
Na only candy the talk truth for this app
2026-09-03 00:17:59
18
user2868682966097
user2868682966097 :
abeg help me tell them oo
2026-09-03 10:52:46
0
omalove430
Ada Machine Lord ❤️‍🩹 :
Candy you are not right this time
2026-09-03 07:37:52
15
tfabricstore
T_FabricStore_Luxe Men :
I swear … because she marry the man nah she go marry the man no be man come for her
2026-09-02 19:06:17
38
goodnews.johnnyce
Afang leaf vendor In Agbor del :
some body finally spoke my mind
2026-09-02 19:51:21
17
preciousbaby957
precious baby957 :
I tire ooo I nor know why the matter Dey pain dem oooo
2026-09-03 11:06:20
0
divinepaul58
Divine❤️❤️ :
Many of them when dey talk if this man come for them Na once them go rush marry the man
2026-09-02 21:20:51
18
favourable088
favourable :
i just dey look everybody this girl no do anything na the first wife first drag this girl enter the matter
2026-09-03 09:47:45
0
emojevwe_sylvia
Favoritebae🧚🥹 :
This family never bring their family matter come out sef TikTok people dun conclude who good and bad 😂😂
2026-09-03 00:45:55
5
triciaiko
Bi🐝 :
She even mention rape victims Omo
2026-09-03 12:29:47
0
the.tega54
bigtega54 :
She is not First Lady to be second wife na wetin dey pain for this matter
2026-09-03 06:22:16
0
uchechukwuhappines
UCHECHUKWU :
After all the shade wey the 2 done dey shade the woman for years? because she finally talk? God abeg save our generation 🙏
2026-09-03 06:31:10
3
agugoodness275
yellow diamond 💛💛💛 :
tell them
2026-09-03 07:03:07
0
xoxo_mira7
xoxo_mira7 :
I swear
2026-09-02 19:12:17
5
imose011
Everything Happiness :
Real fact 📌
2026-09-02 21:05:09
6
big.prechi
DFW precious💕 :
Candy I no support this one oh😩😩 I no how he hurt to be a single woman na this same thing happen to my mom and I no how hurt is it🥹😭💔
2026-09-03 03:04:39
5
mmeso__1
Mmesoma 🌸🎀 :
Talk true say na God bless you Nne?
2026-09-03 07:02:46
2
papa30275
Papa :
I come like you .for this talk
2026-09-03 08:05:56
1
ossynan
Nancy🥰💞osinachi :
I swear TikTok boring make Dey do like Dera Abeg
2026-09-02 21:37:45
4
To see more videos from user @freechoicetv, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About