@tinuu_xx:

𝑇𝑖𝑛𝑢♡︎
𝑇𝑖𝑛𝑢♡︎
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 19:41:42 GMT
153699
31292
391
960

Music

Download

Comments

tinuu_xx
𝑇𝑖𝑛𝑢♡︎ :
I used to be like that before 😔😔😔
2026-09-02 20:50:05
1755
loveth_186
LOVETH🧚✨💫 :
Omo nah meme I dey post oo😂
2026-09-02 21:40:14
1267
sofire111
Sofire🔥 :
Na memes I dey post…they suppose gimme award 😭😭
2026-09-02 21:37:50
598
labae73
Antoinette🍒 :
Tomorrow is my birthday y’all
2026-09-04 04:10:24
1
queen_l400
Chivelle🤍✨ 🪳 :
Na heartbreak i dy post o😭😭😂
2026-09-03 04:57:13
225
sylvil4
Syl Via🎀❤️💕 :
Later we go talk those ones wey be say na only man man matter them Dey post anout
2026-09-02 22:26:29
51
gtbaby45
gtbaby45 :
I de shade people wey better pass me. I don sha stop that nonsense 😂😂
2026-09-03 07:16:31
30
lilglorylee
Glory Lee🤎🐻 :
Who dey shade person don save this video go post for WhatsApp like this😂
2026-09-03 22:12:15
1
tianah_lolu
Tianah :
Nah everyday dem dey get haters 🤧😂
2026-09-02 20:04:05
105
ladypresh0061
ᬊᬁ 𝓟𝓻𝓮𝓼𝓱 ᬊᬁ :
Omo i tire,i no fit post again na everything be shade to them
2026-09-03 05:34:12
32
debbypretty55
ŁØÑĘŘ🥹💔 :
them dey always get imaginary haters😭😹😹
2026-09-03 21:15:43
1
babyassumpta0
babyassumpta💍❤️ :
Na meme I day post oo
2026-09-03 21:26:06
2
nickiscentaura
NICKISCENT AURA :
My status no pass perfume and memes
2026-09-05 18:07:45
0
eagleskitchen1
Eagles💕 :
Na memes i the post oo
2026-09-02 21:59:30
38
ms_tife001
Bolu(toy seller in Lagos)💕 :
Them just Dey fight imaginary haters 🤣🤣🤣🤣
2026-09-02 20:44:18
22
sayomi619
Kenny🫂❤️ :
E Dey do me to tag person 😂
2026-09-03 10:39:44
5
onlyoneachalugo
Achalugo❤️ :
I’m now a retired meme poster😂😂😂😂
2026-09-03 08:21:43
13
ellemimzy
.😽Mariam🍒 :
Na every time dem Dey monitor them😹👋
2026-09-02 21:19:34
14
cdy802
🌼Ademi🌼 :
My apprentice can shade and I no wan talk I suppose tag her 😂
2026-09-02 22:35:18
20
baby_loner__
Just_joy🌹😘 :
Na memes I dey post o and dey beg God because me don tire o 😂. Na God I go start to dey shade now
2026-09-02 22:07:15
6
eunice7988
C'SGLAM🤭❤ :
Girllllllll
2026-09-03 20:43:46
1
sayyidah432
❤️سعيدة❤️💍 :
😂😂😂😂Oro yiii por o
2026-09-03 11:10:12
1
To see more videos from user @tinuu_xx, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About