He slap me con still tell me say, talk truth Abi make I carry you go station
2026-09-03 12:32:01
0
. :
Did you kno it was a crime and punishable ? No sir I thought God was going to judge me, na once they tear me slap 😂
2026-09-03 19:00:24
0
PH Bachelor🧔♂️ :
Na once dem handcuff me push me enter sienna 😂😂
2026-09-03 09:05:02
2
Wizzysmall😎👹 :
I swear me yesterday I say I be student na once they tell me enter bus I know your type 😂
2026-09-03 14:29:50
0
DECLAN 𝕏 :
Nah once dem say make I settle driver make him dey go😭😂
2026-09-03 14:33:36
9
SPENCER GØLD :
dem sabi the update 😅
2026-09-03 21:18:57
1
😈BD💲- BABY💰🤑 :
Na once I hear kpa!! for back of my neck 😂😂😂
2026-09-03 10:39:02
1
Dah Niɘl 🚀 :
Wetin do sports Analyst?😏
2026-09-03 21:03:32
0
Stay paid 🚀 :
Me: officer i am a student Police : student and u dey use this kind big phone. Me: officer na my papa buy am for me ooo. The next thing I hear na big slap for my face i nor know where cry come from 😭💔😂
2026-09-03 17:21:45
1
🪖 :
Na once he curse my papa 😅
2026-09-03 18:04:06
0
vantage :
My son don’t lie 😂😂😭
2026-09-03 06:43:35
1
꧁ঔৣ☬𝓙𝓮𝓻𝓻𝔂☬ঔৣ꧂ :
are u lying to officers or the law😂
2026-09-03 08:49:53
0
evil_paid_grimzle :
Na once them throw me inside van and the police collect key move my car to station 😭
2026-09-03 17:23:54
0
𝕄𝕌𝔹𝔹𝕐 :
😂😂
2026-09-03 07:47:11
0
Anonymous :
😹Them say “watin u mean”
2026-09-03 07:22:26
1
OG Abdul🧃💐 :
😂😂😂
2026-09-04 17:10:36
0
To see more videos from user @big_jerrry, please go to the Tikwm
homepage.