Gate entrance no be for me, so I always pass through the fence, also my name was written inside most of the class in the school premises 😂
2026-09-04 17:05:20
1
GHOST🎱💨 :
Na me first buy tvs go school
2026-09-04 15:56:51
2
Akanfe 🔥👿 :
Omoh nah olu igbo oooo
2026-09-03 11:45:12
59
mockingbird🥷💔 :
This one nah no stress Mara 😂😁
2026-09-04 11:25:47
0
HARLOMAR :
Public school student let gather here 😁
2026-09-04 15:37:52
7
sammy19464 :
I have innocent face so tey some girls go Dey cry if teachers wan beat me then 😭😂😂
2026-09-04 12:05:47
1
Ayinde :
Nah girl make me popular in school
2026-09-03 15:22:58
41
alhaji nation :
my na football dey call me maradona
2026-09-03 22:09:26
0
OJU ANU Leo ♌️ 🥇🎱💛💛 :
Fight
2026-09-03 14:29:30
16
Kobo Fundz :
Omo nah because I dey help mama sell fish
2026-09-03 15:17:44
18
𝔅𝔬𝔩𝔞~𝔅𝔐𝔚 :
Nah me first use Face ID for ss2 iPhone X 😂😂😂😂
2026-09-03 14:40:19
12
big enny of tiktok🦅🦅🦅🥷 :
thug
2026-09-03 14:33:15
5
Abimbola🍀 :
Omoh na fine boy o. I too fine for school abeg. Ma now person don wowo 😂 😂
2026-09-03 16:43:03
5
Dam vibez :
Ball
2026-09-04 11:22:30
2
Gbolagade Toheeb Akinpelu :
Everything's
We be fine Boi wey no dey enter school, football, trouble maker cause trouble from another school carry am come school... I rep my school OLUBI MEMORIAL GRAMMAR SCHOOL✅
2026-09-03 13:16:52
6
chef tee🇧🇯🇳🇬 :
My own na lateness 😂😂
2026-09-03 15:29:55
1
𝙳ᴜ𝙱ᴇ𝙼🙂↕️🙂↔️ :
Dance😂
2026-09-03 15:35:23
1
T CODED OMOOBA🫶💜🚀 :
nah my voice
2026-09-03 13:17:17
3
LEKKI COUTURE 🧵👖👕 :
me na neatness oooo and i guide 🤣🤣🤣😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 to sort my friends food at iay marrof side
@Oba akinbiyi school 2 oremeji mokola ibadan
2026-09-03 15:22:57
3
AYINDA 💫 :
Ball and fight
2026-09-03 14:59:06
1
Emmy :
Football
2026-09-03 14:52:06
1
m.c cash💰💵💶💶 of P.H :
me na too the thief people pen 🖊 😂😂
2026-09-04 10:09:37
1
To see more videos from user @hassan_boi1, please go to the Tikwm
homepage.