Omoh bobo no payment for locked funds,,,,,I no fit press money wey no enter my aza
2026-09-03 16:03:46
30
Tafa not Balewa :
Then collect ham to your OPAY STRAIGHT NAW 😭😂
2026-09-03 17:44:58
26
Dimeji 🥷🏽❤️ :
As long I tell u before u use info nothing concern me 😂
2026-09-03 17:37:18
18
anonymous :
as long as no be me chop the money omo i go report to efcc ni and them go carry both of us 🤣🤣🤣
2026-09-03 12:17:12
92
AKERELE 🏝️ :
Ajeh nothing Dey sup 😹💔after I done tell you before using
2026-09-03 22:29:26
0
AKANJI🤍♋️ :
Police go carry everybody 😂
2026-09-03 09:29:48
57
IBRAHIM_ABIOYE :
OGA dey tell no payment for locked funds if your money you send is clean fund money go come out but if too say Na your money get issue and I lock account I will not pay for any fuck money 👋👋👋
2026-09-03 18:04:48
0
D A M I L O L A 👑 :
Ma play
2026-09-03 22:54:50
0
Tommy BOLD :
long life and prosperity
2026-09-03 21:24:17
0
Alexxy :
Lol, one guy no fit forget me for the rest of his life
2026-09-03 14:45:07
8
P boi :
na wait you go wait till the review is end just happen to me recently but I dey with gallant men
2026-09-03 12:38:27
16
𝕴𝖆𝖒 𝕰𝖑𝖎𝖆𝖘🪖 :
Shi shi u go see
2026-09-03 19:29:32
1
EMPEROR :
You suppose give your client you opay now 😂😂😂
2026-09-03 21:04:52
1
horlla403 :
Lock fund keh
2026-09-03 20:06:39
0
🥷🏾🀄️. :
All case nah settlement baba 😂
2026-09-03 16:04:21
0
MERLIN🥷🪖 :
Guy nothing go still sup 😹
2026-09-03 18:06:23
4
Oluwasammyy :
2026-09-03 17:58:35
0
R🌴O🌴M🌴E🌴O🌴 :
Idan no payment for locked fund❌ Why you no collect am to your OPay 🥺
2026-09-03 19:36:15
0
allrevive_wellness :
All this ppl wey dey shout no payment for luck funds nothing go happen 😂😂😂just pray u don’t deal with who has nothing to lose ppl r different
2026-09-03 20:02:13
1
ATANDA 🌗 :
If them truly lock the fundZ and he don inform you before you send am guy forget you go wait sha. I no support make anybody day chop anybody money but if he tell you no payment for lock fund your sense suppose tell you say make you find another person wey no put the note ✌️
2026-09-03 16:53:35
3
To see more videos from user @remieditor1, please go to the Tikwm
homepage.