And this Na wetin e supposed explain since two years o😂
2026-09-04 03:32:57
1
Halal Pappi :
If na me be the babe sef, I go don tire bro. Because why are you putting me on the internet in caps lock every single day
2026-09-03 19:48:48
71
Rodeo :
Guy the machine is faulty 😭
2026-09-03 14:00:27
75
💔😭 :
Then one kill am 😭😂
2026-09-04 14:44:35
2
L O C A L BOI :
E don dey F up I don too defend am …he’s moving so childishly
2026-09-03 23:02:06
1
Heis_Osuake👑 :
What'd y'all think when Blaq said "anywhere wey clout dey you see him...old man!" 😂
2026-09-03 21:11:26
1
$HVDOW🥷⛎ :
how old are you
2026-09-04 03:54:41
1
Sam🖤❤️ :
Which kind crashout be this 😂
2026-09-03 13:57:25
22
Yves :
You just Dey para today 😂
2026-09-03 13:11:19
31
fallback444 :
Person wey I don mute, him tweet don Dey annoy me
2026-09-03 20:12:59
13
𝕸𝕬𝕽ℂ𝕰𝕷 :
Omo this man don dy goo 😭
2026-09-03 18:39:07
3
xr_x243 :
It’s become silly at this point
2026-09-03 14:39:35
6
JIBO :
So na bad thing again say him nigga tell am say him nd e babe be friends with benefits before??
2026-09-03 20:10:45
5
trent_.sol :
say em see vision for am
2026-09-03 12:59:46
10
mo vibez :
I like u gan Ajeh u different 😂
2026-09-03 13:20:31
8
BLAQsam :
he just keeps doubling down because at this point it's something else how can he say something like this abah na at this point I don't want to hear his own part of the story
2026-09-03 19:28:06
3
Ali™ :
wa'llahi seeing him say this
I am disappointed in myself forever being his fans at some point lmfao
2026-09-03 19:06:29
3
Sj :
The machine is 40allty 😂
2026-09-03 19:55:52
2
Engr. 25 :
The machine is really faulty o 😂
2026-09-03 16:15:37
3
pleasantj🦋 :
😂😂 I agree with you
2026-09-03 17:45:21
4
To see more videos from user @theemusichead, please go to the Tikwm
homepage.