person way don make am go think say other no dey try. remember your humble beginnings my bro..
2026-09-04 13:45:38
99
King ND👑 :
Nigeria military said that as a personel, you don't have to spread perf. on Camo😂😂😂
2026-09-03 14:22:41
358
ANTI~VIRUS🦅⚓🪖🤍🖤❤️⚔️ :
Even if sufferness dey…. Buh for the fact dat I derive joy In doing it know fully well dat if I don’t no one will leave their own country to save mine….. even if the system has failed us atleast our courage and ambition won’t…. So even if we Dey suffer we still keep pushing… one love 💕 😌✌️
2026-09-04 06:58:39
247
Mr-Kelly💨 :
Omo this guy just dey press Nigeria army for neck 😂😂😂
2026-10-21 17:46:24
121
EL,BASH :
Nigeria military is better than, All military allover the world ,, I'm Nigeria I love My nation 🇳🇬
2026-09-04 10:05:10
70
ZUBBY :
You just dey press Nigerian soldiers neck 😂😂
2026-09-03 17:45:53
134
MR 🌯 SHAWARMA 001 🌮 :
Our pride is Nigeria army . We don't inherite another country enemy at all . we love your Nigeria army
2026-10-12 21:42:11
22
IVARSIGGURDSO :
i no won argue with person wey never spend 2 weeks for bush like me.
2026-09-03 16:55:52
15
olamide :
😂😂😂 na because of your shades dem increase their salary
2026-09-03 16:30:01
53
Mel Com -Cille Gibson :
rugged you,Awuaa 💯😂
Suffer too dey Nigeria military head
2026-09-03 15:32:16
26
Anaximander :
Wrong English no word like sufferness
2026-09-24 19:41:03
6
bassey blacky :
ur word no make sense
2026-09-03 13:45:56
8
muller1b :
I never see Nigeria army spray perfume. Imagine this kind perfume self 😁
2026-09-10 17:33:10
6
bahd Destroyer 🦅 :
in case you are new here he is mad😂
2026-09-04 21:08:54
8
SKV🏝️ :
our president done reach una hand?
2026-09-03 16:22:38
33
Imma_nuel 💛⚓️ :
Na you fit those Nigeria Soldiers 😂😂😂 enjoy ooooo
2026-09-03 14:13:59
66
Rico ✰ :
Buh y una Dey bash this guy when e be say na truth e Dey talk
2026-10-21 14:42:02
8
Omeje Amos :
Moses must hear this, and you will soon hear from Moses, na senior man him be
2026-09-22 20:15:04
0
K_gee fresh :
God bless my Nigeria military 🪖
2026-09-12 11:59:18
8
Nicholas Frank :
You guys to get it better. He’s just trying to pass message to those government to do better
2026-09-06 15:50:23
5
Orji chukwuebuka Kelvin :
Nigerian soldier go think say na content creator
2026-09-03 19:14:22
10
DOLLAR EXCHANGE7🥷🦍 :
Tell them very anyhow people, if we wan fight government now na them go block us and they suffer pass even the civilians sef , people that deserved the best 😡
2026-09-03 19:11:28
22
BELLO WAREEZ BOLARINWA :
I swear bro. I don tire
2026-09-03 16:17:53
9
BABA ALHAJI :
Senior man I swear you the give me joy 💯🥰
2026-09-03 13:28:42
8
figo81211 :
2026-10-11 17:40:52
1
To see more videos from user @fav.nigeriann, please go to the Tikwm
homepage.