@ajsworld26: Men they look for wife

Ajarashair Benin City
Ajarashair Benin City
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 14:04:08 GMT
13661
926
193
54

Music

Download

Comments

preciousreal89
precious :
help us tell them oo for this Benin oo.dem no dey like us guys with handwork again oo 😂 na baller Dem want o
2026-09-04 15:46:26
1
kveeapparel_
✂️ KVEE APPAREL BENIN 🇳🇬 :
What are they saying, hardworking and disciplined girls Dey we many for this Benin just that we’re indoors 😫
2026-09-04 12:02:52
2
marian_cou_ture
Marian_cou_ture :
Dem dey lie which be women nor dey 😁dem never ready🤨 they want to eat their cake nd have it 😏
2026-09-04 11:40:44
0
thatgirl_efe1
Efe🌺🌺🌺 :
We wey get Wetin we Dey do them nor Dey value us ooo😂😂😂😂😂 na baddie them Dey like😂😂😂 wife Dey 💯✅
2026-09-04 08:33:13
3
couragpealyn
Courage Luxe Design 🪡🧵 :
But d Good girls no see better men 😂
2026-09-04 07:48:17
16
supremefashionworld1
Supreme Fashion :
The good girls are always indoor 24/7. so how men go take see them ?😂
2026-09-04 06:20:01
35
terrymackson
terrymackson :
my sister the tin tire me oo, no wife again oo, I don find tire, na I just rest
2026-09-04 05:42:51
0
braids.by.chukus
Benincity braider :
Same men wey hate hardworking girls?
2026-09-04 07:53:37
9
bodygoals_by_glossy
Bodygoals_by_glossy :
Men don’t Like and value good women,na good women suffer pass for men hand.
2026-09-04 12:32:38
5
sandraenobakhare3
sandraenobakhare :
If some of the men see girl with good hand work Dey nor Dey values an , na the one way Dey slain them like
2026-09-03 22:57:09
29
thriftvendorinbayelsa5
thriftvendorinbayelsa5 :
My sister leave those guys abeg them dey see good hardworking girls but them dey fear say them no go fit control girl way get her own money way dey work marriage it’s about partnership and understanding when they see the one way dey work and understand them she done turn mumu and desperate woman okay u now dey work and u say your husband dey try Abe them dey find hardworking mumu u go leave good girl go find baddie say u dey find wife them never ready
2026-09-04 10:13:43
6
queencyconfectionery
Cakes/treats&decor in Benin :
Girls Dey oo, but we nor dey get luck too, na those girls dem go still prefer
2026-09-03 15:18:29
13
giftcyevents
Giftcy event’s :
Good girls da ,the men nor da see us
2026-09-03 22:27:08
8
chris28177
Engr.Chris :
To even see serious girlfriend na war,u go delete numbers tire..Ndi era ndi era everywhere..may God bless your hustle 🙏
2026-09-03 23:42:04
5
t.suredesign5
t.suredesign5 :
u have point but, men dnt value women that dnt bill dem na we wen dey calm down e be like say we be mumu
2026-09-04 04:54:43
6
debbie8051
Debbie :
uproot me
2026-09-04 10:51:04
0
luvanna21
NOMA-SIGNATURE ✂️🪡 :
Husband nor Dey
2026-09-04 10:59:55
0
blissful.hairline
Blissful hairline :
Good women de , them no de see us
2026-09-04 04:28:56
0
osa_berry
Osa_berry :
Good girls dey and good guys Dey,just that the bad ones nor allow them see the good ones….they all feel everyone is the same🤷‍♀️
2026-09-04 05:26:43
2
boi_erons
LifeofEronz :
good women still dy mama...just that them no dy get luck with good guys
2026-09-04 09:42:28
4
christabel.omoh
Christabel Omoh :
But my sister some of us are still good. we have our own business too but the bad once they spoil things for us
2026-09-04 06:16:05
4
mcghanastone1
CITY OF WEALTH ENTERTAINMENT🐃 :
one say she lost her mom 30 thousand naira say she nor Dey in the mood to talk to me 😁
2026-09-04 07:29:13
3
mathilda_ilevba
mathilda_ilevba :
The good girls nor dey like go out
2026-09-04 05:19:03
1
tinaoritsogbe
Tina Orits :
Very important my sister
2026-09-03 21:42:59
3
To see more videos from user @ajsworld26, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About