@bj.tik: #cristianoronaldo #ronaldo #cr7 #fypシ #football

BJ
BJ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 14:45:17 GMT
69462
14977
534
2120

Music

Download

Comments

only..tg
TG :
Abeg is it real or Ai, because I want to pay for the wig🥺
2026-09-04 06:52:59
172
tagaletg2j
TAGALE🌴🗣️ :
Omoh una don love ronaldo more than me 😘
2026-09-03 23:02:03
697
deghosted0
𝔻𝕖•☬₣ℜøźєη•ᴵᴰ☬ :
I go pay for the wig if I get the fundz and if I nor get I go use my life and house as collateral take collect loan from lapo ajeh anything for a Ronaldo fan
2026-09-04 06:08:09
584
justanobody229
MR💔NOBODY🥀 :
Bro be careful oo Shey u wan love ❤️Ronaldo pass me nhi
2026-09-04 00:00:40
162
darkattitude77
•𝔻𝕒𝕣𝕜 𝔸𝕥𝕥𝕚𝕥𝕦𝕕𝕖 :
Protect her with that jersey 😭😭😭
2026-09-03 21:49:57
46
lionsheartsigmaboy
ukpaka ezioyi :
protect her for all the CR7 family, we will all join you later and pay for the wig
2026-09-04 07:56:43
5
sterling_jr03
Sterling brand :
Don’t worry how much is itttttttt 😩🤲
2026-09-04 06:58:35
6
loyalsinner618
loyalsinner 😎😔 :
e dey pain me when I see person wey love Ronaldo pass me 🥺
2026-09-04 05:18:24
29
dannyw0rth
Dannyworth💎🕊️ :
I go fight for her till I die
2026-09-04 00:06:44
31
korex_072
ɃƗǤ ꝀØɌɆX 🔥 :
Una don dey try love Ronaldo more than me oooo haa I don dey jealous ooo
2026-09-04 06:41:44
22
To see more videos from user @bj.tik, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About