Life just funny. Last year I been Dey naija de beg 50 dollars for your livestream, now I don land America come be citizen untop the matter. 😭
2026-09-03 17:33:33
171
Boi-Pm :
U for don turn bouncer 😅
2026-09-03 16:59:38
747
Calmmind_lebron :
lol😂wetty nigeria do u man 😁😂😂😂
2026-10-30 09:46:06
0
Daddy Dom :
Just Dey Thank God ooh bro😂😂
2026-10-30 09:48:56
0
Ebubenna :
Ah swear
2026-10-29 20:38:21
0
ALEXANDER :
Omo you for follow us Dey do bouncer for abj 🤣
2026-09-04 05:19:51
432
LordFred☠️🦅🌎 :
Na God save you 😂
2026-09-03 16:09:51
160
Aka-ekpu-chi-onwa 🇬🇧 :
Bro not just you ooo relocating to uk 🇬🇧 is the best thing God did for me and my husband
2026-09-04 11:06:24
56
SKY ROCK :
you never know, you may be part of CUBANA GROUP.😂 my brother people are doing well too in Nigeria. only God knows his plans in your life regardless your zone
2026-09-04 05:59:29
17
Bar_lu :
Na you know wetin you dey talk . People are still making it everyday in Nigeria
2026-09-06 20:06:31
12
ADRNkgb :
modern day slavery
2026-09-04 18:33:39
9
IFECO best 🇳🇬 🇧🇯 :
since morning I never eat 😅
2026-09-03 16:42:03
17
Asaolu Taiwo :
thank you for being grateful to God and your parents
2026-09-04 10:03:52
58
Nwankaegho Christenson :
Boss even as you dey there, you nor fit imagine the kind suffering wey we dey.
2026-09-03 15:56:15
9
Adorable 🙈😘🥹 :
omo person dey really suffer for Nigeria..
person go work like elephant, come chop like ant
2026-09-03 15:22:40
14
lobos :
You suppose the thank God every 1second
2026-09-03 16:36:27
50
ASOFAMOUS_ACE 💎 :
my brother the suffer is real in this country my eyes don see my ears for nigeria o if you get connection to come america give your brother o 🙏 🙏 🙏
2026-09-04 08:43:48
9
Akuchinyerenwata :
Na you know,God is still blessing people in Nigeria,some of us we’re blessed from Nigeria to the State
2026-09-03 22:45:12
10
Mr. Dre :
30 billion na my own
2026-09-03 15:22:33
6
Vclef guitar :
No be small bullet you dodge
2026-09-04 06:25:14
9
MINISTER🥷 :
My mouth no fit talk watin my eyes Dey see for Nigeria
2026-09-03 23:23:03
5
Vanessa Williams :
Same here ooo. I thank God for my brother bringing me here to united States.🇺🇸. e for nor easy i swear
2026-10-17 00:11:30
1
diamond tee :
Some people are doing far better and well than some abroad who lives on credit. People are doing well o ,
2026-09-19 00:31:21
3
Benny🇳🇬🇬🇧 :
Fine boy come marry me so u go comot me for sufferness too 😓🤣🤣
2026-09-06 20:32:08
1
To see more videos from user @fav.nigeriann, please go to the Tikwm
homepage.