@erigga_news: I say if no be e papa money SLOVIDO for dey sell Gala

Erigga
Erigga
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 15:18:34 GMT
128242
8126
867
1419

Music

Download

Comments

ibukun106
Just Queen :
Just dey happy say davido reply you
2026-09-03 15:28:30
243
reality_insight
REALITY INSIGHT 👁️ :
welcome to Nigeria where people wants to be rich but h8te the children of the rich.
2026-09-03 16:06:45
404
viktohgraphix16
viktohgraphix16 :
erigga na ony warri Dem take knw u o
2026-09-04 01:00:23
0
golden_boy_010
Golden Boy 📸 :
Make we comot fame, Erigga get lines pass Davido.
2026-09-03 17:01:10
183
ezeego00001
Eze_Ego_1 :
But the lyrics are fire though 🔥
2026-09-04 01:15:28
1
roscoloverboy
Rosco :
I don unfollow you Shaa
2026-09-03 21:07:11
41
bigtbanti
Tbanti :
Iceking no worry hope day. Keep pushing 😂😂
2026-09-03 16:08:33
143
manofgod_xg
MOG 🧠♓️ :
I Sha don unfollow you.
2026-09-04 00:18:28
1
polanco_259
POLANCO 🇵🇱 :
Slovido want just use erigga close the matter of him stream were sportify remove
2026-09-03 20:45:27
49
timetonic
Time_Tonic :
normally davido nor sing reach erriga 💯
2026-09-03 21:40:12
7
annamanchester93
C_H_R_I_S_T_I_A_N_A💕🌸 :
wetin cover me so 😂
2026-09-03 23:50:12
2
jesusboy659
Jesus boy :
Davido suppose day jail by now 😂
2026-09-03 20:43:58
83
crownboy.fresh
crownboy.fresh :
Omo eriga Na e post am oooo 😂😂😂
2026-09-03 21:57:04
30
shadow198777
SHADOW -$BB :
He is still better than wizkid who almost sing half of Fella old music 💯
2026-09-03 16:55:04
17
dc_sylvester_gold0147
Dc_Sylvester :
I no really expect this from you Sha Na him fault say him papa get money?
2026-09-03 16:21:01
5
lankiisweetlife
💔👽 :
I’m Slovido from Kaduna 😂😂
2026-09-03 16:22:27
112
unclechuks1
UNCLECHUKS :
Shame wan finish me
2026-09-03 21:16:34
6
1dera00
1 Dera00 :
If Erigga really reply davido, I swear davido no go see face come social media for like one year 😂😂erigga never talk waiting Dey he mouth 😂
2026-09-03 20:02:33
7
birdmane01
BIRDMANE :
erigga abeg no kill person ooo😂😂😂na where u go carry dis video come out from
2026-09-03 15:49:03
65
To see more videos from user @erigga_news, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About