@abana_jbl: Say no to unnecessary increment of house rent at saapade remo😡❌‼️#gaposastudents #saapade#fyp#ABANAOFGAPOSA

ABANA OF GAPOSA🥇👨‍🎓📚
ABANA OF GAPOSA🥇👨‍🎓📚
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 15:34:41 GMT
30242
4180
222
1097

Music

Download

Comments

_aisha81
💔 :
make una tell Amsterdam oo😹
2026-09-04 08:13:14
74
tundepara01
Tunde Para 🇬🇧❤️ :
Single room 250k ah make una Dey calm down
2026-09-04 07:46:29
128
__realmeenahhh
__realmeenahhh🧕🏾❤️•Following :
Make house rent cost pass school fees…😫🙈
2026-09-04 09:30:05
19
fabricvendor_in_epe_lag
fabricvendor_in_epe_lag :
Like that put all there family problem on rent money
2026-09-04 12:44:25
1
certifiedloner39
BECCA 🙂‍↔️❤️✨️ :
House rent cost pass school fees sef and dem no dey renovate the house sef ..... kilode 😭😂
2026-09-04 09:37:55
14
temitayo_1203
𝐓𝐄𝐌𝐈𝐓𝐀𝐘𝐎🖇 :
Na una dah stress una self room for akaka per year na 30k to 40k even then go give una house for free it depend how una maintains the house make una dah go akaka free house free there!
2026-09-04 13:14:51
2
adebolaogoemi6
Adebola Ogo-Emi (Anike-Ade) :
Tuition fee 65k , house rent 250k for face me and slap you 😭😭😭
2026-09-04 11:57:17
2
moh_loyheniiiiiii
Abebi :
A room self 300k total package 650k no even water
2026-09-04 08:01:11
9
abdulquyum31
MOORE ❤️😸🥂 :
Make una come iperu 😂
2026-09-04 09:26:47
4
tinuke.diaries
𝑿𝒐𝒙𝒐﹐𝑻𝒊𝒏𝒖 ᵕ̈🎀✨ :
selfcon pop and it’s very small 550k
2026-09-04 12:21:07
2
busheerohbadru
Busheero بشر :
Sir pls come to Ekiti
2026-09-04 12:24:07
1
debabs01
DE BABS :
Ilaro students no dey here 🥺
2026-09-04 12:26:32
3
joseph_ine2
Imoleayomi💋 :
200k single room without water oo🥺
2026-09-04 09:24:41
4
kanyisola42
ELIZABETH 💕 :
Make the house rent price come down 🙏🤲
2026-09-04 07:39:03
2
crown_cmd
Crown❤️ :
Make Una come Tasued ooo
2026-09-04 12:46:15
2
dollardee89
D🅾️L🈯️L🅰️R_D⚜️E🔱E :
Self contain 1.9m lol 😂..We don ge gbon sha iperu no far for sch …we self get important things to achieve after sch ,dem no dey pity at all 😂😂
2026-09-04 06:11:42
4
okanlawon72
Okanlawon 🦮 :
Abeg come ikorodu 😫😫
2026-09-04 12:35:30
1
abidemimayowa
✰♡𝑴ş.Ãjøķe😍❤️‍🩹🥰❤️ :
TASUED!!!!!
2026-09-04 11:43:36
0
_raffyat
Rafiat 🦋☀️ :
Make una come Ijebu Igbo 😭
2026-09-04 11:01:32
0
omolabake_d
Dammy’s hair :
TASUED!!😭
2026-09-04 11:39:41
1
dollardee89
D🅾️L🈯️L🅰️R_D⚜️E🔱E :
We students also are the one causing most of this things to be honest …cause if dem call self contain for person 600k if he no collect am another person go collect am 700k nah why
2026-09-04 11:27:55
4
ifecrown4
IFECROWN4😍 :
Make person Dey see one room 240 210
2026-09-04 07:22:34
1
oyin0111
Arike 💕🌺💗 :
As them to Dey do single room u go Dey hear 230 upward🥺
2026-09-04 07:58:26
0
damhilola5
Adewunmi💕 :
Them Dey do am because say students no get choice than to rent the houses….very greedy people
2026-09-04 12:12:00
1
To see more videos from user @abana_jbl, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About