Dem don do surgery for person wey Dey hungry 😂😭😂😂😂
2026-09-04 20:26:41
1270
Adex4mike_Autos🚘🇳🇬 :
Once you are done with this song, call me I’m Programmer. Let me program the car for you.
2026-10-27 16:11:29
0
Felix femi :
Just used d opportunity change everything like dat
2026-10-28 10:32:43
0
Jude Amokpe :
If motor no start dem con dey loose gearbox
2026-09-03 20:41:22
1124
Alimosho Dog breeder :
I swear this thing don do me bfor
2026-09-04 08:40:12
244
꧁꧂ ๛🄰🅀🅁🄾🄱⚓️🫡ꨄ꧁꧂ :
Na fuel finish buh u don loose my Gear Abi , Just dey go Car Stand like that , Or else na big problem ooo
2026-09-03 18:33:12
126
🌴🏠 Şťǎŷ bľěsșěď ¥🌳🌴 :
unah feul no Dey show fr dashboard ?
2026-09-04 16:45:01
34
Osagiede son :
The most hardest gear to fix all this honda product
2026-09-03 19:05:57
144
OG_PRECIOUS :
This thing don do me o. I even call mechanic find van wey go help me toll. Omo as mechanic come he say mk I buy fuel I tell the man say I buy fuel that morning not knowing say nah air those werey fuel attendant pump for me. Omo las las I use keg go buy fuel motor start once. I just dey look mechanic and toll van man.
2026-09-04 15:22:15
28
DJ UT NATION :
Make una still dey tag me na 😢😢😢😢
2026-09-03 21:19:20
13
🙏💸💰Itz BobMike👍 :
these one na lie,if na fuel finished watin con concern gear
2026-09-03 18:25:12
17
emmaashibuogwu :
since una change fuel pump una no see say fuel no dey inside
2026-09-04 15:34:43
5
Opeyemi :
everywhere go first do wetin...
2026-09-03 21:55:27
6
Clinton Ezeugo :
the car self don dey bleed
2026-09-14 20:21:08
2
Dikeh ezeonu :
Una get mind drop gear box
2026-09-17 11:28:05
1
ƁĤÆÐBOÏ ÐÆVÏÐ🇨🇦👻🇨🇦 :
finally dis particular honda go wahala u
mostly d gearbox
2026-09-03 22:09:54
0
𝗟✞𝗧𝗲 🎖️ :
Gearbox
2026-09-03 21:08:00
3
SWIZZ_the_gadget_plug🔌 :
Ah.. Olopa ma ko everybody 😂
2026-09-13 11:14:12
1
Cash Real Estate 🏠 :
2026-09-04 10:31:50
0
pat_hbk :
Ejjj ohh🤣
2026-09-05 20:15:01
1
emaz :
Especially if your Yoruba mechanic name na Sammy…Omo u don die 😂
2026-09-14 17:19:17
3
Hoganrich592 :
se wetin Tinibu cause 😂😂😂
2026-09-03 22:09:42
4
𝐊𝐢𝐧𝐠 ❤️💙✨𝐋𝐮𝐜𝐚𝐬🔱 👑 :
Very wicked people. Naso them do my car 🥹
2026-09-04 09:36:58
2
WATER FLOW💰💰 :
those of u wey your fuel guage no work gather here we get meeting🤣🤣
2026-09-04 14:14:07
3
D💲A💰V🤑I💶D :
See them I can drive
2026-09-04 01:04:51
3
To see more videos from user @autodoc.ng, please go to the Tikwm
homepage.