Tell d father of ur child to do dna test after u put to bed but no allow ur husband to be aware of anything until u do d dna test
2026-09-04 11:56:04
28
kaphy mama :
Go and do secret DNA with ur ex husband to know who's responsible for d baby
2026-09-04 10:03:54
38
DAMZZY :
Some women will make it look difficult for a single guy to marry a single mother because of this kind of story.
2026-09-04 20:27:54
3
BeccaTouch 🦶👗🫦🙎♀️💅🛍️🛍️ :
Hmmm i can never do dis never once i get married with another man nothing can join me and my baby father again if he see me face to face self Na by mistake because one thing about me is dont offend me onec i tell you bye Na for life o
2026-09-04 11:52:28
20
Iyunade Susan 022 :
imagine nah una make some husband no dey trust single wey remarry
2026-09-04 17:13:26
9
Iya Afin :
lo se DNA test. .you will know the real owner of the pregnancy .
2026-09-04 15:58:38
0
Florence Oloyede :
if no be madness y get intimate with your ex? if he refused to take care of his children drop them for him.
just go do DNA
2026-09-04 15:22:27
1
Am pretty 🥰💋❤️😻🫶 :
God ll help u cos wen u day do am u no tell us
2026-09-04 15:53:31
5
Kemzy wines :
Immediately you give birth do DNA 😂
2026-09-04 14:52:39
2
AYOTUNDE :
I no dey even hear Wetin you dey talk...na all this foods i just dey watch..infact I watch am to the extent saliva dey drop for my mouth😂😂😂
2026-09-04 15:22:06
2
RUBEE FASHION EMPIRE 👗🛍️💃 :
Na her husband cause am😂
2026-09-04 18:09:39
0
Atoke Wine / provisions stores :
Did u people believe anyone of us can fall in this kind of mess bcs the man is her first love so nothing is big here , anyways may God help us 🙏
2026-09-04 10:11:27
5
mr kowope 001 :
you are not serious🤔
2026-09-04 13:56:37
3
Cesca Aesthetics 🎁 🎁 :
Oyun esin 😂🤣
2026-09-04 18:01:02
2
Akinpelu Adewumi74@gmail,com :
Leave story bring the Amala😁😁😁😁😁😁
2026-09-04 13:58:42
4
adeoti :
DNA
2026-09-04 14:00:22
1
adija :
i can do that
2026-09-04 13:15:53
2
Omotayo :
Hmmmmmmmmm
2026-09-04 08:49:56
0
Abigail TJ :
S ma, e gbadun ma
2026-09-04 11:01:32
3
Rike💦🐦 :
All this story no even concern me 😏
please waybill those foods to me 😳
2026-09-04 13:17:49
3
To see more videos from user @life.happened21, please go to the Tikwm
homepage.