@clips_by_tola: Ice king ochacho performs oh papa for @₱ɆⱠⱠɆⱤ #peller #fypシ #viral #uk

clips_by_tola
clips_by_tola
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 17:29:24 GMT
191764
34080
979
10541

Music

Download

Comments

just_alone870
LONER♍🥺 :
peller na bad person low-key oo 😂😂😂
2026-09-03 21:32:58
4723
bigxuccexxor
⃟ :
Omo facial expressions ñø dy lie at all.
2026-09-03 23:28:00
1847
kinzzyautosbackup
KINZZYAUTOS🤴 :
Wetin this boy dey sing 😂
2026-09-04 09:28:55
610
thestreetblogger
street blogger :
this wow no be for your mind peller 😂😂
2026-09-03 18:43:37
396
kingdeco10
deco De king :
Peller fit support person till the person fail oo 😄
2026-09-04 00:00:34
633
eddy9094
Eddy🔱 :
Na these period I find Peller funny fr 😂💔
2026-09-04 03:59:49
205
millyeur
Miracle. :
The boy don dey know say dem dey whine am 😭😂
2026-09-03 18:57:36
166
bi.gsaint
ՏᗩIᑎT 🪖🧃 :
The way you sing will make you bigger 😂😭
2026-09-03 23:59:17
86
tee.jayfx
tee.jayfx :
Comment section ehnn😂😭😭😭😭
2026-09-04 04:01:29
2
blessedluxecollection
BLESSED LUXE IN DELTA STATE Oz :
Peller go be like no nar my matter he wen carry for head before 😂😂😂😂
2026-09-04 18:17:46
0
petersonmicheal46
petersonmicheal46 :
He just dey lie give ice cream😭
2026-09-04 16:25:12
6
vikytilo_official
VIKYTILO :
God no go put our atije and atimu for where hard 😭
2026-09-03 18:26:45
264
malikadedokun
Mar~leek :
Peller reaction=Shey nah Wetin I dance to for my wedding be this 😒😹
2026-09-04 00:56:57
445
excess.v
EXCESS.VIBEZ🎧 :
peller go be like , nah watin u con perform for my wedding abii😂😂😏😏
2026-09-03 22:34:07
161
whaptail8
👾 :
Nah comment section go make peller no get that house 😂
2026-09-04 08:37:52
112
itjustobito
OBITO :
Peller too dey whine this boy 😂😂😂💔😭
2026-09-04 01:12:15
21
dlaws.footcraft
DLAW’S FOOTCRAFT :
😂😂
2026-09-03 21:09:35
218
To see more videos from user @clips_by_tola, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About