@fawazmadeitt: Spider-Man tees Available 🕷️🛍️

Wa SteRr 🇬🇭🌟
Wa SteRr 🇬🇭🌟
Open In TikTok:
Region: GH
Thursday 03 September 2026 20:19:21 GMT
159532
32796
327
1178

Music

Download

Comments

master_baddo30
𝔹𝕒𝕕𝕕𝕠🥷🏿🥷🏿 :
She dey ok for the uk
2026-09-11 11:01:27
515
mmeso392
🎀pretty mimi 🎀🦋 :
Those ones wel dy hot dat time when we dy school they don cold now
2026-09-11 18:44:31
320
xo.ani01
A.N.I.T.A♈️ :
The guy wey dem say na wayward boy for class don get two keys o still build house join😂❤️
2026-09-11 10:55:04
1541
yallitsmira_bel
Mirabel. :
Las las life don turn nollywood😭😂
2026-09-11 20:00:14
12
thehotpotstreet
THE HOTPOT STREET :
No be memes oo my friend busolar na stubborn back dem
2026-09-11 17:57:18
0
hollikid213
️ISAAC :
Me I hot for class that year still stand well well now ❤️‍🩹😂, I de always find my way.
2026-09-11 21:41:56
11
negus_mashud
Mashud :
No shades but it's not about being outside the country. It's about what you are doing there 😁
2026-09-04 22:09:20
533
mightyprosper0
🪾. :
you forget say no be everybody wey Dey Uk Dey Okay?
2026-09-11 09:48:41
91
__kiwii__
Kiwi🇳🇬 :
E get one of my broskii whey wear a pair a shoe from js1-3 the yami de southy like this de cruise hin gle63s
2026-09-11 20:26:57
6
iirsi0
EFCC🦅 :
Our class rep na number 1 for blue house now
2026-09-11 17:06:49
53
badboilikejb
Badboilikejb :
Person way no gree give you e bicycle for 2012 fit tear GLE sef. E go be 2:0😂
2026-09-11 09:57:41
51
lil_pearl6
ᥫ᭡𝕷𝖎𝖑𝖞𝖕𝖊𝖆𝖗𝖑ᥫ᭡ :
hiiiiii i’m that girl 😁😁
2026-09-03 20:26:08
149
peggybrew
BiGgEStPeGgY❤️ :
She is now a big woman with car she even gave me lift, it good to let pple copy ooo if not I for trek go home
2026-09-04 18:59:08
205
ika_password
Ika_password :
Our head prefect then at school is already riding motorcycle at alakuko busstop
2026-09-11 22:11:27
1
iceprince907
꧁I’m_👁️🥷Elijah_꧂ :
The most stubborn guy for class that time, don dy crazy .
2026-09-04 23:22:33
48
ericisyourdaddy
ERIC💥 :
How much is the spider tees
2026-09-09 23:33:03
54
onstunna5
amponsah :
remember no be everybody dey uk dey ok
2026-09-04 23:53:04
15
swag16.choppa
$Swag16 choppa :
She be nurse now o 😂
2026-09-04 00:17:00
43
lifewithmma1
𝑴𝒎𝒂 🇳🇬✨ :
Me wey dey top 3 for secondary school, I never further till now😭
2026-09-11 13:27:58
9
iyb_kobbyyy006
𝓚𝓱𝓮𝓵𝓵𝔂𝓵𝓸𝓿𝓮𝓫𝔀𝓮𝓼𝓼 :
how can I get the Spiderman tees and how much is it?
2026-09-04 09:07:09
35
To see more videos from user @fawazmadeitt, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About