Make them do diss track make we see weytin davido go sing 😂😂
2026-09-04 01:38:46
1
Sam🎴 :
Davido get fans, Erigga get family
2026-09-03 22:40:49
113
müllér Ñàtïôñ :
Thank davido after
eh no easy to bring the d**d back
2026-09-03 20:27:20
36
First Lady(L&L) :
I be 30BG Fan oo but when e comes to our Erigga, we nor Dey take am play oo🙄
2026-09-03 21:18:40
162
Ashimotor :
erriga songs have contribute more than davido songs....Na erriga motivation songs na boys dey play while hustling.🥰🥰🥰
2026-09-03 21:52:33
25
Vsop 🦇 :
weda u refered to davido or not that statement was very wrong
call a spade a spade
u could easily say shout out to people that hustle from the scratch, watin bring rich parent????
2026-09-03 21:59:28
11
DaGrace💲🩵 :
And she no lie
2026-09-03 21:56:26
15
Akiri🪖🐊🌋 :
Omoh this matter make me no like OBO again i swear🤧
2026-09-03 22:49:55
7
BIG DREAMZ TATT🧸💎 :
Warri oooooo Erigga for life
2026-09-03 20:28:55
34
IKRUX :
Erigga the biggest boss from delta your face show everywhere 💯
2026-09-04 01:14:31
1
gentle😇 stubborn 😡 :
buh y you go dey compare who run pass between horse 🐴 and shark 🦈
erriga nah king 👑 davido sef nah king 👑
abeg make my two goat no dey fight nah 😩
2026-09-04 00:58:17
1
Prince Peter’s :
Anytime any day dem put you and Davido for grand make we chose na Erigga we go chose, the street love you
2026-09-03 20:48:10
18
just a girl :
Davido no understand erigga 😏
2026-09-03 20:46:27
12
lonely_alpha2 :
Omo na oga David just dey find trouble lol
2026-09-03 20:27:43
11
matelltell ♓️🏋️♂️🤔🐐 :
davido na hausa man nothing you one tell me. him too like trouble 😂😂😂😂😂
2026-09-03 23:07:13
1
VICO 🔥 :
Erigga 💯
2026-09-03 20:48:23
6
M R L E E 💜🌹 :
na y I no go ever be 30bg ne dis
2026-09-03 22:14:07
1
BoyVibez :
No go dy too dy explain…. Everybody don sabi Davido way
2026-09-03 20:29:55
7
BŘŲŤĄŁ ČĦŶŅĄ 🤬 :
30BG Erigga love Davido fr
2026-09-03 21:02:08
6
几卂Ҝ卂爪ㄖ尺卂 :
Welcome to Nigeria where people wants to be rich but h8te the children of the rich.
2026-09-03 21:22:17
3
SHERDO🎭SKY ✌🏾🎧 :
Erigga 🫅🏾for life 🫡🫡🫡
2026-09-03 22:52:02
3
DaddyDance :
Adeleke papa
2026-09-04 00:00:10
1
Kelly Kelvin :
Nice one 💕🥰
2026-09-03 20:24:39
3
To see more videos from user @erigga_news, please go to the Tikwm
homepage.