bro... e get as you go broke, your life go just dey scatter dey go... you no go get motivation for any single thing again💔... you no go dey follow your mates dey do wetin dem dey do even tho say the thing go benefit you sef in one way or the other, omo💔 na God go help person oo
2026-09-04 20:05:06
13
DISCIPLINE :
omo sometimes I smile like the fool they think I'm
2026-09-04 19:52:39
3
Jill DC :
No let any person pressure you
2026-09-04 21:17:00
2
𝓗𝓮𝓷𝓭𝓮𝓻𝓼𝓸𝓷✩💫✨ :
Thank you brotherly ❤️🩹
2026-09-04 20:02:48
3
OG SMART 🥷🏾😌 :
Omo no be meme o
2026-09-04 18:42:21
7
『𝑼𝒏𝒔𝒑𝒐𝒌𝒆𝒏』 :
True talk bro
2026-09-04 19:49:37
2
Jãfãrúléé :
Ajeh if I remember condition wey I don survive I go know say I fit come out of any situation
2026-09-04 18:31:18
1
Mãjõr 🌱👻 :
omoh 🤧
2026-09-03 23:48:13
3
MR MÄVÏS🇺🇸☦️ :
bami
2026-09-04 20:02:30
1
jenzie comics 💦 :
i swear baami and the next thing
2026-09-04 16:48:36
2
꧁༺✞SHEGZZY✞༻꧂ :
Ajeh bami he go far jare
2026-09-04 11:32:36
4
𝕮𝖍𝖆𝖘𝖊!🖤🧃 :
Deep 🙂↕️🙂↕️
2026-09-04 18:53:24
1
Big Fins :
hello guys We're can I download tiktok?
2026-09-04 18:52:34
2
To see more videos from user @verifiedthug_, please go to the Tikwm
homepage.