"bro na 3% and I want use am charge" meanwhile it's 3bar(75%).
2026-09-03 21:50:57
14
LEE DONG MIN :
guy na me get am no be you 😂
2026-09-03 23:16:21
1
꧁༒☬ɪᴛᴢ_ᴏʟɪsᴇᴊʀ☬༒꧂ :
bring me back 😌
2026-09-03 22:09:19
7
johnchrys :
ur phone wey dey for my power dey disturb my network
2026-09-03 21:43:06
5
Esangirliebackuppage :
use half light ohh
2026-09-03 22:34:50
3
korede :
android dey chop the battery
2026-09-03 22:40:58
5
♣️DOLLA BOSS hate🌡️girls🐉 :
your content ideas
are so good sir
2026-09-03 21:36:58
5
I_am Willz :
Don't charge more than I phone with my power bank
2026-09-03 21:48:53
4
rosyblushes82 :
2026-09-03 21:35:33
5
🦇 :
So u sabi tear steps
2026-09-03 22:06:30
0
ANTHONY 7 :
Mad generation 😂😂😂
2026-09-03 21:35:36
3
rosyblushes82 :
Na me first reach here lol 😂😂😂
2026-09-03 21:35:45
2
wallet :
bring me back
2026-09-03 21:35:58
2
Victor oj :
Which day u start dance? Which day u start dance
2026-09-03 21:46:55
1
Anime.Nerd :
e remain one bar
my power bank get one USB head
my power bank no dey last again
my power bank lost 😂😂
na person get am no be my own ...
I go collect am in 5 minutes
I wan dey commot 🤣🤣🤣
2026-09-03 23:19:26
1
✨NICE GLOBAL ⭐ :
2:30 bring it back or no more
2026-09-03 23:21:21
1
AYTO :
Naso I borrow power bank from one guy, e tell me say abeg hold am with two hands, na only one remain for this country😭
2026-09-03 21:44:09
1
To see more videos from user @big_daddy2.000, please go to the Tikwm
homepage.