@mefonor: Don’t do love guys😂#fyp #viral #trending #fypシ #funnyvideo

Jiggy MPF🥷🏿
Jiggy MPF🥷🏿
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 22:52:46 GMT
47847
10374
156
906

Music

Download

Comments

yourfashiongirl01
djokscouture01 :
E first be like say I wan craze 😔I just hope I sha heal 🥲
2026-09-28 18:55:29
3
kye._kye_
DEANN🤎🦋 :
Adviser no sabi en own advice 🤣
2026-09-28 18:13:55
0
lilmiss_tech
Engr. Simone💕🌷 :
Cry no dey allow me sleep pass 5am again 😭
2026-09-27 08:20:31
4
kishie.01
𝓪𝓵𝔂𝓪 💞 :
Me at 2am remembering my stupidity
2026-09-27 22:19:58
27
thereal_cynthy
𝑪𝒚𝒏𝒕𝒉𝒚 | Beauty creator✨ :
Na everyday I Dey tell myself “you’re strong, you’re beautiful, you’re enough”😂😂😂😂
2026-09-28 22:53:12
2
yall.tata
Tata🥹💕 :
"It can never be me” long story short e don be me😔😂every 3am I Dey cry reach the next day
2026-09-27 15:02:09
42
victoriainbloom1
✧: * 𝒱𝒾𝒸𝓉𝑜𝓇𝒾𝒶*:✧🌺 :
I no dey tell person my problem😔😂💔
2026-09-28 20:04:40
6
eneameh119
E💛 :
I go shine teeth for morning till 7pm 😂 after that time na cry oo😭😂
2026-09-03 23:00:59
75
preteaama
Ama❄️ :
Na today I comot for psycha 😭dis boy been wan take my life
2026-09-24 20:33:29
8
kristybaby4
𝕷𝖊𝖎𝖑𝖆𝖓𝖎 ᥫ᭡ :
I no gree tell anybody wetin do me, I Dey cry in secret 😂
2026-09-10 20:33:14
49
pretty_evil20
Wicked_babe :
7months now I no gree heal from situationship of 2months😭😂 and na me shout move on pass😭😂
2026-09-10 10:47:07
11
hanidaishat
𝓐𝓲𝓼𝓱𝓪𝓪𝓪 ᥫ᭡🧸 :
I dey cry for sleep guyyy 😭😂
2026-09-12 06:17:17
7
bad.bitch641
𝕄𝕤. 𝕊𝕖𝕩𝕪 🐆🖤 :
Relationship my ass🙄
2026-09-10 21:42:03
10
steph_anie022
steph_anie022 :
😭😭😭Heartbreak that landed me in the hospital with a cardiologist…. Never againnnn
2026-09-03 22:56:13
12
justagurl117
justagurl117 :
Omo thought it was me alone oh 😂
2026-09-16 14:24:01
1
mhiz_grachi01
GRACHI❤️🥰 :
“It can never be me “ 😂😂just wait small 😂the way e go be u ehnnnnn
2026-09-14 04:42:33
5
calmpetal0
calmpetal0 :
Omo e no easy to heal oooo
2026-09-10 09:01:02
6
seunfunmi567
Funmii🌼👸🏼ᥫ᭡ :
Real😂😭
2026-09-17 11:34:22
1
big_presh185
Preshy✨♓️📿🌼 :
Na for night e dey pain pass 😂😂😂
2026-09-26 09:41:13
1
giftgail2
Gift :
You’ll never knows how it feels till it happens to you😭😂
2026-09-16 04:11:49
2
mansuraaa001
1805😙 :
I just Dey shout for middle of night
2026-09-19 01:11:20
2
goodness.x
MS.Gꨄ👸 :
Reall o
2026-09-25 19:39:57
3
dndun15
DúnDun :
I don dey even plan become content creator as I don dey talk alone🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-19 10:45:40
1
dear.rejo
Rëjø😊👄 :
Omoor 😢😂😩
2026-09-04 06:18:43
1
To see more videos from user @mefonor, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About