@marchala.small.wiz: She use play talk am but I no go forget that word 💔😭

MARCHALA🦅
MARCHALA🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 September 2026 23:06:17 GMT
39502
5653
245
541

Music

Download

Comments

lilrexofficial0
kiddo rex🤍🌙 :
my mama go say,my friends the cash out,why me nothing,after spoiling my skin care💔😓😓like 3 times
2026-09-06 18:02:45
1
1popoye
Popoye :
omor anyday wey my mama or papa go tell me this thing I go just know say na shapeshifter be that, no be them 💯 for my parents ❤️
2026-09-05 10:49:37
6
bobbijnr2
Bobbi Fx 🍁 :
e just hurt so bad 💔😭😭😭😭 Guyyy
2026-09-06 03:19:29
0
oluwanifemi95ola
oluwanifemi95ola :
Omoh my mama wey Dey always tell me sey I wan kill her the way I take kill my papa and e dey always pain me cos no be me kill my papa 😭😭😭😭😭😭😭,he died a natural death but she thinks I was the one that killed him because he died in my hand 😭😭😭😭😭😭😭
2026-09-04 19:05:27
46
g.rant_8
❄️GR🏀 ÅNT🌵🦥 :
She don compare me with my mates tire 💔
2026-09-04 17:55:18
73
enduran_ce
ENDURAN_CE🍃🐅 :
Omon bro the matter go fear sha🤧
2026-09-06 21:07:38
2
paramulan102
PARA-MULAN🌓🧜‍♂️🚶‍♂️‍➡️ :
My mama told me to go back to my handwork cause all my cl no talk again nah once I burst cry 💔😪🫩
2026-09-05 13:42:38
5
panicexe
ᴘᴀɴɪᴄ ᴇxᴇ :
My dad always tell me you no get sense your Junior brother is better😭😂 and I just keep quiet because I have accepted pain
2026-09-04 11:33:52
29
ayomi.682
Ãyømïdë🫥🥶 :
even mama don even dey change am for person 💔
2026-09-05 06:33:51
15
smalllowkey55
sm🅰️LL L🅾️w-key🇧🇷💫🚀 :
nah once tears burst out from my eyes 😞💔
2026-09-04 18:27:58
14
engine_boyy
kaycee Agu 📚⚙️🛠 :
She said wetin I use my money do 2024 when I got admission into the university... forgetting that I was the one that paid for everything for my self till date....I bought everything I'm using to stay in school..... shaaa make God bless me mai see who go talk say she been de for me.. when I use to stay throughout whole day without food...Omo one day shaa I go tell story
2026-09-05 07:28:48
14
callmesegun1
S.E.G.U.N👾🧛‍♂️ :
My mom always tell me that when she’s angry and at the end she go still sub me.And i will make her proud 🥹 cause she’s the only one who’s got my back 😪🫶❤️‍🩹
2026-09-04 11:31:32
12
dr.emreguven.19
Dr. Emre Güven :
Use the pressure as motivation but never lose urself in the process…. I have gotten what I even asked God for but now.. look the process destroyed me and I’m more comfortable alone. No friends. Not happy. Lost interest in outdoor… lose my friends feelings too unsecured about who is real or who is here for what I have… Lost many because of jealousy no matter how hard I try to be down to earth 🌍… Just a boring boi with some cash. I’m not happy 😔💔
2026-09-05 19:01:53
7
tall_igbo_boy1
IFËÃÑYÎ ❤️‍🩹🥀 :
my mom always tell me this statement whenever she's angry with me😔 but me no fit ever forget for my life 😭
2026-09-04 06:04:07
7
stefan101.1
🍁 BEHLOXY 🍁 :
very soon 🤧💯
2026-09-05 19:50:56
2
bestkid92
💀ÄĞ BÄBŸ🦍😈 :
💔
2026-09-05 02:51:23
1
sammyayo16
SAMMYAYO🫥 :
See our parents sef no too love us like that
2026-09-06 06:47:14
1
bigmuzee
BIG MUZEE🪖💙 :
Big pray bro ❤️🤲🏻
2026-09-05 07:18:18
1
adisaa108
adisaa108 :
Guyy abeg you fit write another caption as I read this one E worry my mind and I talk to my self say no be life I Dey omoh e get one stage way you go just dey look at your self say no be human being i be E go far ooo 💔💔😢😭
2026-09-06 10:31:36
4
michellepfeiffer006
Michelle pfeiffer 0 :
More love to those who can’t explain everything they’re going through here in the comments. May God give them strength, comfort, and courage, especially in those moments when they feel like no one is there for them. ❤️🙏💔💔
2026-09-05 22:53:51
2
To see more videos from user @marchala.small.wiz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About