Never he Dey reach 1 or 2 , 3 before I eat ๐๐
2026-09-04 21:34:42
0
Ayodehji Yusuf :
Omo me I dey hungry ooo I dey pick beans for midnight before 6am food is ready I don chop
2026-09-04 16:41:47
1
BOY ALONE โฅ๏ธโฅ๏ธ๐ก๐ฆ :
Omoh brr I Dey feed myself Dey hungry ooo ๐ญ๐ญ no be say dem Dey find money for me na me Dey find money myself ๐ญ๐ญ๐ญ
2026-09-04 11:58:36
7
๐๐THE PLEASURE OF ALLAH๐๐ :
The time wey my mama Dey feed me I fit eat like 4 times a day but since when she leave me now I con turn to person wey no get appetite againโฆ ๐คฆโโ๏ธ๐ฅน๐ช๐ช
2026-09-04 08:39:33
11
yemight :
Omo e no easy nah once in a day I eat now ๐
2026-09-04 07:07:00
5
่ดน็ฑณ ๐ป :
1 clock I Dey eat Moring food i go eat afternoon food for 10:30 in the night
2026-09-04 08:55:50
1
AฬธDฬธUฬธRฬธAฬธGฬธBฬธEฬธMฬธIฬธ๐ง :
Omo me no use my belle play ooo nah everytime I dey chop even when I broke and paying day self
2026-09-04 21:18:46
0
_๐ฐ๐๐ธ๐ฝ๐ณ๐ด๐ตโ๐ซ๐ช :
Omo i Dey hold am till evening before i go chop ๐คฆ๐ผโโ๏ธ๐ญ๐น
2026-09-04 21:24:26
0
A.D.E.B.A.Y.O :
ajeh seh
2026-09-04 00:56:44
0
To see more videos from user @lolly7861, please go to the Tikwm
homepage.