And I be that last wife wey go Dey pepper all the iyaale😂😂
2026-09-05 20:41:00
7
Slimthick661 :
I just want to be a farmers wife 😭😭 while caressing my husband’s head with my finger under the moonlight but here I am school stress wan keee me 😢
2026-09-05 14:55:51
3
Odoi 🪄🪄🪄🧙🧙🧙 MERLIN :
As I enter comment section then I realized that everyone don mad finished for this TikTok 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-05 18:16:39
10
Gbemisola :
i just want to be Rich female Cocoa merchant,wey get 30 arces of farmland, big mansion,many cars and three children with no husband,I don't want problems abeg
2026-09-05 10:29:13
138
Mr_teebabs :
Even that period no easy . Cocoa merchant sef na generational wealth wey dem Dey pass to their children.
2026-09-05 11:47:05
1
Jasmine :
I just want to be the wicked rich woman Abeg make my wealth Dey compete with kabiesi
2026-09-05 22:57:49
13
Yorubad Boiii :
Na me be baba oloye wayward friend wey Dey always advise am and carry am go drink 😂
2026-09-04 13:50:00
141
♥️Pretty Ceerah♥️ :
I just wan be chief last and favorite wife wey he go dey carry go party and buy me land 😂make I just dey glow make my senior wife dey call me to calm our husband 😂😂
2026-09-05 08:07:48
39
Asake-ade🧚♀️🌺 :
Me I just want to be the beads and aso ofi seller (lieke iyun)the richest one in the village that sells for lobaloba and ijoye 🥹😂
2026-09-05 13:32:59
71
Omotola🌸🌺❤️ :
I wan be that woman wey no get husband wey get bar for junction 😂
2026-09-05 10:18:08
38
Seleeco😈♉️ :
And Sitting inside the garden with a lot of flowers surrounding, Infront of my 2 storey building while putting on a singlet, Drinking palm wine and bush meat while waiting for my 5th wife preparing pounded yam and vegetable soup 😂 while people are passing and greeting me saying (Eku ikale baba oloye 😂) while me responding osorire iya mi re n ko ? 😂
2026-09-05 12:15:38
39
ejalonibufish8 :
I just want to be that Abake alaso oke that mingles with the rich and famous that loves children and a strong woman outside but a submissive wife to my husband balogun strongest man of our time🥰🥰🥰
2026-09-05 15:50:28
21
LuzSmog SOS 🆘 :
with my Peugeot 504 wey dem don upgrade 🥰🥰
2026-09-05 18:10:22
6
Abeke🍒 💕 :
Aiyekaiye😂😂
2026-09-04 22:29:05
5
Food&Surprise package in Ede🍔 :
Me I just want to be your only daughter(spoilt one at dat)while suitors from different rich family will be coming to ask of my hand in marriage 😒
2026-09-05 16:55:32
5
Oyin💕💕 :
I want to be Baba Oloye First Wife Wey go Dey run everything Wey happen for Baba Oleye’s house 😂
2026-09-04 17:35:27
10
Dat5:3ftgurlonlowcut🌻💎 :
I wan be Iyawo alhaji oni gold
2026-09-04 14:30:06
7
To see more videos from user @only1_small, please go to the Tikwm
homepage.