Till you hear, I’m sick and tired of this your madness.
2026-09-05 06:28:36
1
Shifo :
Sometimes I pray I meet and fall so in love with a soft spoken partner. Not someone that wants to yell at every fucking time.
2026-09-05 06:19:56
1
Samson favour :
After everything na dream
2026-09-04 21:25:57
17
Mr Kent :
This people are baby’s you matter the age
2026-09-05 02:06:51
0
Blissful Aesthetics :
Exactly what I can do and more 😂
2026-09-04 17:04:45
22
gallantpro1 :
Me and my foolish ex those days
2026-09-05 01:04:30
0
Wizbourne :
This girl na werey 🤣. Abeg wey una dey find this kind of love. I no wan buy am because I dey broke. I want am for free because according to this movie, this guy gets money and na why he see this kind of love 🤣🤣🤣
2026-09-04 18:55:14
12
iwalewa💖💎 :
Me wey be first born self dey do am😂I dey even cry join😂😂😂
2026-09-04 23:20:10
2
longeststory :
I laughed
2026-09-04 16:18:23
1
🪔Tell🔥thm🗿 :
Omo I been get one ooo 😂
2026-09-04 20:33:53
0
Ughellibaddestvendor :
Why you go vex for last born???😂
2026-09-04 21:31:06
3
feranmi :
And I like this kind of woman, I go spoil ahm lol 😂 but without money e no fit sweet
2026-09-04 17:38:16
2
ÃSK ØV FÊÑDY 🖤🦅 :
Title please
2026-09-04 20:05:32
1
~Chocolate 🍫 💕🥹🖤 :
First daughter I nor fit behave like this oo 😩😂😂😂😂😂
2026-09-04 21:15:46
0
. :
Am the last born but I act more matured than me age
2026-09-04 23:44:48
0
E GO BE 🚭🦅 :
I go carry u my bby ❤️🌺
2026-09-04 23:41:47
0
KQ :
you guys they really underrate Una femini power 😂
2026-09-04 21:17:26
0
harun :
Wuckeed 😂
2026-09-04 22:07:50
0
To see more videos from user @ninety4minutes, please go to the Tikwm
homepage.