My question be say if one of our army die for war front the money wey dem suppose give there family no dey reach the family the military head Dey chop am and nobody Dey talk about am. I want ask is it true
2026-09-04 23:47:27
0
{ PALEE JHAY 🗯️ 💞🇺🇸 } :
Hope say you carry garri along 😹
2026-09-05 16:38:37
1
Blaçķŷ :
Una even day kill any one sef 😂😂
2026-09-05 18:05:06
1
SomziFX :
Politian they cash out as poor man they died una never learn
2026-09-04 21:24:49
4
RUKKY FUND'S :
Air Force no dey Nigeria?
2026-09-05 07:25:14
5
T BAG :
fire and movement
2026-09-04 16:16:23
3
⚓ÎÑFÆÑTRY⚓SØLDÎÊR☠️🇳🇬 :
God bless Nigerian soldiers 🫡🇳🇬
2026-09-04 21:06:47
27
Dc berry :
I no day see anything way una day
2026-09-04 12:09:11
6
bigbro 😎 :
omo this is real
COD
2026-09-04 22:02:24
2
Absalom Ab :
MAY GOD PROTECT ALL OUR SECURITY FORCES
2026-09-04 21:02:52
13
CHRISTOPHER :
im going to be among the 92RRI BY GOD GRACE
2026-09-04 11:02:36
3
Booty 01 :
God bless you Nigerian army 🪖🪖🪖
2026-09-04 23:26:29
4
vê rî fy 💫 :
Na God go dey bless una every day by day
2026-09-05 00:31:46
3
𝐁𝐈𝐆 𝐕𝐈𝐁𝐄$𝐒 :
𝐠𝐨𝐝 𝐛𝐥𝐞𝐬𝐬𝐞𝐝 𝐲𝐨𝐮 𝐩𝐞𝐨𝐩𝐥𝐞
2026-09-05 11:31:00
1
Bin uwais :
god bless you Nigeria army
2026-09-04 22:51:11
1
Pøpê Sîlvěr🍾 :
The background voice Dey ginger moral 🙌
2026-09-05 15:56:31
1
༒︎𝐂𝐀𝐍𝐃𝐘༒︎ :
Una voice dey sweet me 😂
2026-09-05 05:05:39
3
Samuel Goodluck :
NIGERIA ARMY ONE LOVE ❤️❤️❤️❤️❤️❤️
2026-09-04 10:49:56
1
smiling legend 😊😊 :
bandit and army just be like free fire
2026-09-04 23:12:25
1
henry :
god bless Nigeria army you guys you are too much
2026-09-05 07:55:30
1
GREAT OFFICER BACKUP✅️ :
God bless the NIGERIAN ARMY
2026-09-04 23:54:04
1
sadiq :
🙏Allah ya kara maku ilimin yaki da nasara my allah bless you
2026-09-04 13:41:06
3
Kingmoses👑 :
yowaa, active active.
2026-09-04 19:52:52
1
ᗩᗷᑘᗷᗩᖽᐸᗩᖇ🖤🧑🦯🇳🇬 :
omo na God save this guy way Dem kidnap ooo those soldier for don fire am
2026-09-04 21:47:03
1
RICHWAY😇🥷 :
God bless Nigeria army
2026-09-04 10:54:52
1
To see more videos from user @s.boy1047, please go to the Tikwm
homepage.