@pulsenigeria247: Take 200k from your savings and enjoy yourself this weekend fast fast 🥳 #pulsenigeria247

Pulse Nigeria
Pulse Nigeria
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 04 September 2026 09:59:15 GMT
12102
1959
60
89

Music

Download

Comments

realajon7
Taiwo :
Budget 300k for the weekend tho.
2026-09-04 10:09:29
1
mr_dav001
Mr David :
na for who get that kind money
2026-09-04 10:04:50
1
nnolionyebuchi
Buchi Chelsea :
i nor get 200k for account o 😏
2026-09-04 18:11:33
0
abey__lee_fx
Abey :
pulse wan type 200kobo
2026-09-04 19:39:02
0
pirostat
Chiefpero :
My salary self no reach 75k
2026-09-04 15:45:20
0
_theymiii
Theymi :
Make I comot 200k from 5k ba 😅😂
2026-09-04 10:47:59
9
just_evans1
CHUKWUNWEOLU🎴 :
Where I wan see dy 200k ?
2026-09-04 10:05:17
2
adekunle.aj
BIG AJ🫆🫀 :
Where 100k Dey self 😂😂😂
2026-09-04 10:09:12
1
jimoh_aminat_agbeke
Ameenah💙🤏 :
unemployment no go allow me
2026-09-04 10:02:53
1
ibitoku
TRENCHESbae💜 :
200k and savings in one sentence? how 😅
2026-09-04 10:06:38
1
larrieyola
omolaraayoolaoni :
make i comot 200k from inside 3k abeg leave me ooo
2026-09-04 10:18:18
1
swift.koko
Kaosisochukwu 🍫 🇳🇬 🇱🇺 :
No be if I get am naw 😔💔
2026-09-04 19:23:37
0
sakpekitaiwan
Osamudiamen :
Everywhere good
2026-09-04 10:04:23
0
vahnessah_7
Raven 🐦‍⬛ Damsel 🦋🦋 :
Mk I comot 200k from 9h wey de my account 😭🤧 Una de talk oo 😂🤣
2026-09-04 13:09:45
0
nalaesstar
halo :
sebi for person wey get savings. if I see that 200k now I no go sleep outside
2026-09-04 20:57:12
0
richiekidd042
Richie ❤️ fund£💯🤞 :
😂 where the 200k dey for the saves, una go just dey tempt person 🤣🤣
2026-09-04 16:50:31
0
busybofficial
BUSY :
200k from whose account
2026-09-04 16:15:53
0
To see more videos from user @pulsenigeria247, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About