@orogunboii: Replying to @DeltaBoy🌀💧 #erigga #tundednut #instablog9ja

orogunboii
orogunboii
Open In TikTok:
Region: US
Friday 04 September 2026 10:08:01 GMT
106466
15671
898
253

Music

Download

Comments

levite_z
Uncle Levite :
I just love the support we are giving to Erigga.
2026-09-04 20:27:39
755
jerryadams910
jerryadams910 :
Bro I follow you because of this matter
2026-09-10 22:22:50
1
ekefranklin
Modrić 💛 :
Una Dey compare who suffer make am with person wey him father don already make name for him well it’s not his fault but make him de game
2026-09-11 18:51:12
0
kaysings7
Kestér :
dem no dey tell pesin😂
2026-09-11 19:41:16
0
berrydc590
Berry Dc💰🚀 :
Street na general market u fit pick 2 suspension na hold on rough character,Erigga too good 💯✅
2026-09-04 11:14:16
282
proudblaxk
Rafael🇳🇬🫶🏾 :
Loud am oooo
2026-09-04 13:20:42
77
pilot0ne
MR AKP :
I don delete davido music since
2026-09-04 12:42:19
192
user566038948
King King :
he no know
2026-09-10 11:51:25
0
bayanoorunhf2
bayanooru :
instead make orna tell Eriga say him nor do well
2026-09-04 21:12:34
24
silver.og02
🇹🇷Silver OG 🇲🇾🇺🇸 :
I like the line, when you say he put hand for general market i swear
2026-09-06 04:47:20
47
zamani14678
zamani14678 :
Who Davido help
2026-09-04 12:52:47
50
otefeoghara.hair.n.clo
otefeoghara.hair.n.clo :
If he no take time Erriga fit take over if he be say erigga time don reach.
2026-09-04 12:29:37
39
spicespikin
Dr Spice🌿 :
the background voice na blast lol
2026-09-10 19:55:46
1
dboiwilliams0
DboiWilliams✊ :
Davido don go find the whole Warri problem 😂😂😂
2026-09-06 22:55:50
15
nurseijeoma65
Favour-lee :
thank you guys for supporting erigga 🙏🙏
2026-09-04 18:21:58
43
gucko.the.eagle
D2T :
davido don find trouble for warri boys hand
2026-09-09 05:56:46
10
smart.btc87
Smart btc :
no be lie bro,pepar matter nah general matter oo
2026-09-04 13:02:59
34
chiefalaska
chiefalaska :
Naa for this matter I know say Naija fit show person true love despite say money Dey involved
2026-09-05 05:15:47
74
evidencerose1
Rose 🌹 :
I nor see watin mk them dey love davido self ooo voice e nor get na just money mk people dey like am .... But u see Erigga na the people choice he music they touch soul they carry me far thinking...
2026-09-04 12:40:52
50
To see more videos from user @orogunboii, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About