@small.pepper809: Replying to @Mercy💐press💞🦅🧚🏼♀️ my head oo😂😂this boy one kill me😂and e Dey laugh #10000KFlowers #fypシ゚viral #VelocityFunk #davidofans @davido
Omo these days, I dey look well before I cross road o😂
2026-09-16 11:53:58
0
D💕I💕N💕D💕U :
Pls where do you get your pouch 🥰🥰
2026-09-05 10:44:28
592
☹️💔The Unshaken One 1️⃣ 💔🥹 :
Na why I Dey always look left and right very well and even run 🏃♀️while crossing the road.. no be my soul una go use finish una love.❤️
2026-09-16 16:50:52
0
HabiXO 🖤✨ :
U nova see anything 😂
2026-09-16 15:18:47
0
SBG❤️🥰 :
As u hit your head body just sweet me😂
2026-09-05 10:32:37
244
Marvy ✅ :
You go use your head knack the door 🥹🥹 bcus relationship people won kill me
2026-09-14 20:15:29
0
JESUS Babe 😘 :
let the single breath ohhh 🥱🥱
2026-09-14 21:28:06
1
Neehal💐🤍💕 :
No be Una fault na me never die 😭
2026-09-05 16:28:05
41
Queensplash :
Relationship Dey sweet for CapCut 😂
2026-09-13 15:33:37
44
__ADUNNI__ADE🌸🎀 :
Abeg make una no jam me for raod oooo 😏😏
2026-09-04 18:19:22
51
Bollash🦦🌴 :
Una Dey vex me 😡
2026-09-07 19:28:47
18
Atoke 001🌸 :
nha why I dey look road well make relationship people no kill me
2026-09-06 08:56:58
5
peace ❤️🩹💘💗 :
even if na next year my babe buy Car I go most do the challenge can't wait for my babe to get even get the car
2026-09-05 21:29:41
15
Mimi💞 :
U see what am saying 😩
2026-09-07 10:32:37
6
Razzky~chase🧃🌎 :
For night?
2026-09-06 20:54:15
8
big ✈️lemmzy 💙 :
This is so totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town, she dropped some serious wisdom on me. She said “Grandchild, one day some people will waste their time reading your comment.” Today is that day. 😅This is very true because I can remember one day I went back to the village and my grandfather told me, that Grandchild, no matter how useless your comments is, there will be someone who will read it till the end. 😂😂😂😂😂
2026-09-05 15:18:35
6
To see more videos from user @small.pepper809, please go to the Tikwm
homepage.