Them Dey burn am o 😭. I also realized some of your lecturers use our works for their PhD thesis. My project topic was insane I spent an insane amount on it. A lot of research. The external examiner said it was above Bsc level. These lecturers called me for my soft copy and I refused o. Uploaded it on research gate fast and told them. So they couldn’t use it anymore 😂. My Hod hated me ehn. I’m doing further research on it for my first publication. I no gree o, all my hard work 😂😂
2026-09-04 15:20:39
91
𝐌𝐮𝐧𝐚 𝐌𝐢𝐜𝐡𝐚𝐞𝐥 ✦ :
See them! 😭😂
2026-09-04 18:13:47
19
Florence :
This one wey I wan submit next week Dey pain me😭😭😭😭😭😭
2026-09-04 19:56:59
0
Makeup artist in Lagos :
Nothing oh. Nigeria eh 🤦♀️
2026-09-04 14:19:17
65
Victor🫡 :
my own dey my house brooo 😂💔💔
2026-09-04 17:55:17
0
Joshua :
na office e go just de,I don see am for our school,dust cover all of them for inside one office 😂
2026-09-04 17:09:30
0
Theo Blinks💚 :
Very anyhow people 😂😂😂
2026-09-04 14:23:21
7
sheisamakaaa :
nothing oo,my seniors own just dey inside one bag for my class
2026-09-04 17:14:16
0
Bashmanuk :
Nah me first come today 😂😂😂
2026-09-04 14:18:53
0
shashap0 :
I never still submit my own o
God abeg🤣
2026-09-04 19:40:45
0
Blaze Javu :
When i been dey go print my hardcover naso i see some previous set own wey dem just dump for somewhere anyhow😂 i shake my head
2026-09-04 15:34:36
4
Son of A prince 👑 :
Na wetin I Dey think since I never still send the money 😂
2026-09-04 18:51:06
0
BIG_BELLA :
they burn it
2026-09-04 14:30:27
1
ikani 🫥🤓 :
printing mine soon at least I know where it will end up 😢
2026-09-04 15:26:27
1
Kelvin :
Very valid question 😂
2026-09-04 15:15:52
0
unbotheredamaka💖💕 :
2026-09-04 17:41:57
0
Fred :
mi defense on Monday sef
2026-09-04 15:49:54
0
😈☠️EVILMAN🦅😈☠️ :
2026-09-04 15:25:24
0
Success🧚✨🌸 :
dem wan kill me 🤦😭🫴
2026-09-04 17:48:49
0
vectralogix :
Suya😂
2026-09-04 15:14:34
0
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm
homepage.