It’s hard to tell who’s honest / lieing 🤧👩🦯make God Dey help pesin ni
2026-09-04 20:24:14
14
slim_cute5 :
😭😭😭😭😭 Shame don catch me
2026-09-04 18:32:27
70
ℍ𝕒𝕡𝕡𝕪 𝕊𝕨𝕖𝕖𝕥𝕝𝕚𝕗𝕖💕 :
Na mumu i be i gree😭
2026-09-04 15:37:12
50
RIMIN🧸💕 :
She never knew it was fake,cause it felt real 😭💔
2026-09-05 09:48:43
4
𝓐𝓴𝓾𝓭𝓸🍒✂️🌸 :
Sometimes I dey look myself like say I dey stupïd or na love…maybe I’m just a girl looking for genuine affection but Omo😤 I dey available if anybody wan lead me astray
2026-09-04 19:36:40
41
magret_36 :
Love oo fake ooo I go take money 😌😌😌
2026-09-05 08:10:19
7
M R D A N I E L 🪖🥷† :
Wetin you think reach this level 😂💔
2026-09-04 15:01:06
14
Karen🥹💕 :
Us we dey celibate no no wetin we dey do Abi?😂
2026-09-04 20:55:30
20
𝓢𝓸𝓹𝓱𝔂𝓭𝓸𝓵𝓵🍓 :
Ain’t doing any!
2026-09-05 03:59:17
9
Kifayah 📿⚘️ :
Am so stupid 💔😔
2026-09-04 21:17:52
5
To see more videos from user @carson91102, please go to the Tikwm
homepage.