why is alfa always cursing please ..? and dem go enter heaven with this curse ooo
2026-09-04 17:43:29
1
adesoleye :
Muslims we need to work and learn and understand what we are practicing.
2026-09-11 06:53:20
3
Omo Nla :
2026-09-05 05:37:10
26
PLUTO🌖 :
😂😂😂 naqeeb don vex finish
2026-09-04 17:07:14
19
d_pious_omo-ita :
where is this alfa's account
I'm so proud of him
Alhamadulilah
2026-09-05 01:37:23
12
Glad Tidings💞💞 :
proud of naqeeb🥰🥰
2026-09-05 08:18:02
7
Weezy-Aquarius♒️ :
This is what I always call defeat , pure defeat , NAQEEB too good. , NAQEEB good pass all the Alfa wey Dey social media but na that aggression sometimes Dey make people think say he no know weiting he Dey talk … e tooo goood Walai