Omorrr nah my mama teach me how to be very wicked oo…that woman nah OG👊dem for don kpai all of us as per nah polygamous family dem born us🤣
2026-09-04 22:28:44
0
~ ADE🌸🫢♥️ :
My dad’s family did her dirty Omo 🥹
2026-09-04 22:20:12
0
🌺boluwatife🌺 :
i swear my daddy family did het dirty 💔💔
2026-09-04 17:16:20
44
realesty01 :
na so them take kill my parent because them no dey talk
2026-09-04 22:28:00
0
@jummighty😍❤️ :
I swear 🥹😩. I pray God restores everything she has lost and blesses her with it in multiple folds. 🙏🏽❤️
2026-09-04 21:33:09
0
NIFFY’S IMPORT &CLOTHING BRAND :
Being nice kill my papa so no vex I wicked make una no kill me too 😎✌️
2026-09-04 22:02:22
0
ÕYÎÑ🍯KÅN 💧SÖLÂ🤑 :
I swear 😭😭,they did her dirty
may her soul continue resting in perfect peace 🕊️🕊️🕊️
2026-09-04 22:13:18
0
Esther Ekanem :
I accept I be wicked person 😂😂😂
I know wetin them do me and my mother,,thank God my mother get two boys
2026-09-04 19:22:46
5
Omoshalewa🌸🫧💫 :
Nah true ooo. I learn from experience 😂
2026-09-04 17:23:16
4
holusholar@11 :
True talk..I even use to call her Alani Samaria cause what the hell, she is too nice ...may her soul continue to rest in peace 🕊️
2026-09-04 21:18:12
1
Sisi 𐙚𐙚 :
my mama go report say person no do her good, still dey accommodating the next day , I no fit abeg 🙄😂
2026-09-04 19:36:39
1
Irish-Anita :
Make the song no waste
2026-09-04 19:17:16
1
Wunmiié🎀 :
I don taste being nice and being, wicked sweet my dear, being nice is bitter😂😂
2026-09-04 21:33:43
0
Elizabeth| Content Creator 💕 :
Very real o 💔
2026-09-04 22:10:20
0
Asabi's beauty palace 💕 :
fr o, you no lie o, na you sabi if I dey mean
2026-09-04 16:43:02
0
🦅 :
Bro
2026-09-04 21:59:17
0
Fabiana Abomvore :
Bring me back 😭
2026-09-04 16:43:51
6
omojoju💕pretty :
My papa did my mama dirty🥹
2026-09-04 20:48:36
0
Baby_Nicie❤️👍 :
This was the exact thing I was telling someone today and I am always telling my mom that I don't want to be nice like her. I am wicked and I like it like that 😂😂
2026-09-04 21:14:06
0
✨ She Is Oyin 💖 boo :
The good heart my mom 👩 have for my dad 👨 family, send her to early grave😭💔
2026-09-04 20:28:25
0
babyzarah60 :
Come sit down make I gist you omoh na God save my mama life
2026-09-04 21:28:56
0
🔗AYINDE📌🔓 :
lol
2026-09-04 21:50:17
0
To see more videos from user @its_mbg, please go to the Tikwm
homepage.