Guy I dey discover food back for sch. I dey combine nonsense. E get one wey I chop I almost die
2026-09-04 18:55:46
124
Du_bemm๐บ :
I swear this is sooo trueeeeeeee.my roommate cooked biscuit soup that year because we wanted to die of hunger and she entered kitchen with the remaining biscuits crumpsand it became my best soup back then in school.blesssing I love you sooooooo much .
2026-09-04 18:17:21
158
solomon_exchange1 :
I been think say na porridge yam ๐๐
2026-09-04 18:27:45
99
Familyman.1 :
Which stage be this ?
2026-09-04 17:23:26
215
GR8 WEALTH ๐ฐ :
Did I just watch garri soup ads ๐
2026-09-04 18:13:01
66
Chinostar coolcat :
Omo na make belle hot na him b the main thing o ๐
2026-09-04 19:26:30
0
MR FREEMAN :
I no suffer reach this one
2026-09-04 18:09:12
13
JรMรแบ STรVรร :
guy university live go kill u ooh ๐
2026-09-04 18:40:10
19
๐ฑ๐พ๐ธ๐๐๐๐ ๐๐๐ฆ :
Naso my friend bring eba and stew come make we eat I shock
2026-09-04 19:17:47
18
Meedah_stitches :
Allow your phone charge ๐
2026-09-04 19:03:38
7
Anda :
God abeg oo
2026-09-04 20:52:25
0
RANSOM ๐ช :
see your Lord's prayer before eating
2026-09-04 20:02:40
1
Perfect๐๐ฆ :
Wetin be this ๐๐๐
2026-09-04 17:11:35
30
Ayoola's place(Fabrics&More) :
e even get mind they teach us garri soup,imagine ๐
2026-09-04 20:08:20
1
JAMES The TikToker๐คช๐คช๐คช :
The gold wey Dey neck and hand for me ๐
2026-09-04 18:09:40
6
Rx with Helen :
no matter anything no allow white soup (nsala soup) spice finish for house, as you dey put garri dey put the spice join, nobody go believe say no be yam u use as thickener
2026-09-04 18:45:12
7
pretty desire :
๐คฃ๐คฃ๐คฃ u never hear or see when u go use liquid garri take eat solid garri
2026-09-04 18:57:41
6
IGHO STITCHES :
Na Ghana food๐ manage am
2026-09-04 20:09:00
0
becky_george01 :
Who don use egg do soupโฆ..those days Sha ๐๐
2026-09-04 20:06:56
2
JVโs reactions :
Enjoy ur meal ohh๐
2026-09-04 20:15:59
1
Mexman :
Tinubu Tinubu Tinubu see watin you cause.
2026-09-04 19:10:27
1
Becky_ D'lacruse 04 :
omooooo garri soup na luxury soup oooo ,
u don chop pepper soup that doesn't need gas, just pepper, onions and salt, crawfish and Maggi na better day
as u dey chop, water dey comot for ur nose
omooooo school life ehhh
2026-09-04 20:06:21
3
To see more videos from user @familyman.1, please go to the Tikwm
homepage.