Aswear this particular girl know her friend real boyfriend😂
2026-09-05 13:08:31
855
Richie🐾 :
Bro just Dey go kaduna go start new life 😂💔
2026-09-04 19:49:26
1925
VIRGO ♍️ :
Once person graduate una go carry ring nawa😏
2026-09-05 08:40:06
1906
mcee_kingship :
Some kind men go just the loose guard brother hood
2026-09-05 13:25:43
62
Tife 🦚 :
Jigawa conductor right now
2026-09-05 02:12:44
308
Lord. Don Swiden🧿 :
You can never see me for all this rubbish settings
2026-09-05 11:11:14
211
ThãtgirlWendy❤️👌 :
She said she doesn’t know him
2026-09-04 19:48:21
927
🆖🆖⭐️Boykelly :
You no fit see me for this kind settings 😂
2026-09-05 06:13:28
511
AMG 🇳🇬🇺🇸 :
Must you marry bro 😎 😂😂😂
2026-09-05 08:15:54
132
★Ghost unit★🥷 :
Na to enter Taraba jalingo go start new life 😂😂
2026-09-05 14:25:13
1
💥PIRCEY💥 :
Guyyyyy 😅
2026-09-05 14:07:44
2
obiageri🌹❤️ :
chai so sorry bro am lady and I feel bad
if it should be me even I don't want you I will first of all save you the public embarrassment first chai why love no dey meet the right people
2026-09-05 08:15:38
4
𝐄𝐯𝐢𝐥 Sƈҽɳƚ :
This my fellow guy deh shame me
2026-09-05 07:20:55
13
notyuremmanuel :
Make he just pack comot for that state 😂😂
2026-09-04 20:18:52
42
F🤎🦋 :
Come oh, all these boy Una no Dey learn lesson before 😂😂😂😂😂
2026-09-05 01:41:24
48
To see more videos from user @acm999, please go to the Tikwm
homepage.