this matter don day pass be careful ooooo
u ppl should stop
2026-09-04 18:06:24
743
Officalsanqueen :
She de avoid the main questions 😂
2026-09-04 18:16:38
588
Eunice.is.black🖤🇳🇬 :
The facts say Izzy video no Dey even cross my fyp e mean say i de on the right side
2026-09-04 18:50:40
497
Thelma💋🫢 :
Wetin Izzy dey find she don finally see am
2026-09-04 18:54:36
339
celebrity witch olammuo :
lzzy no expect this one 😂😂😂
2026-09-04 18:44:49
275
Dancypearl 🦋 :
How you take get all these gist 😂😂😂😂
2026-09-04 18:46:24
269
Ala-ere Oweila :
Okro water nai cause all these wahala. I still blame izzy till tomorrow
2026-09-04 19:04:54
263
Kathy Awetua :
🤣🤣🤣🤣🤣 Izzy don buy market
2026-09-04 18:21:39
258
mideecloset | AkalaExpress IBD :
At this point I miss Blessing CEO!! Things wey she no fit investigate na once you run am!!! This is what we called September to Remember!!! It’s getting interesting
2026-09-04 18:26:15
174
🌬 :
I can never find a reason to look you bad ♥️
2026-09-04 18:14:45
164
tife_darling :
I’m so happy for this clap back …. She keeps talking about obidi , she’s finally getting a taste of her own medicine
2026-09-04 19:31:01
148
Nemesis :
Izzy has no dirt on Obidi, she just dey debunk, dey explain 😅🤣😂😅
2026-09-04 19:34:17
125
brownchy 🦋 :
But you said we should use the patriarchy, which she did
2026-09-04 19:09:50
101
Baddest Nail tech in Ajegunle :
That word replace was so horrible wen she used it,she called that child a replacement n a B..na wa oo
2026-09-04 18:49:38
90
🍀✨ :
September is fully booked
2026-09-04 19:09:01
88
iamveeofficial_ :
From fighting patriarchy to fighting each other. Obidi stop! E don do
2026-09-04 18:39:35
81
Sophia Wealth :
Obidi don go deep 😂
2026-09-04 19:31:01
73
Her she :
September is booked!!!🔥🔥
2026-09-04 18:39:58
73
Diana :
omo i be think say na cruise we still dey oo😂😂😂
2026-09-04 18:49:45
67
To see more videos from user @ojochideobidi, please go to the Tikwm
homepage.