I will never steal from my mummy's pot
tell lies to daddy
beat up my younger ones
I will never fight in my neighborhood
I am in the lord's army , yes sir
na wetin they teach me for children Sunday school be this ooooo 😂😂
2026-09-05 07:10:11
6676
Dr Precious :
As long as we are all in the lord’s army … everybody go dey alright
2026-09-05 04:20:18
13512
SPLENZ❤️ :
na verse 2 Nigerians dey sing
2026-09-05 05:54:34
4884
꧁ 𝓜𝓼. 𝓢𝓸𝓹𝓱𝓲𝓮 💜꧂ :
Na them Dey sing the wrong one
2026-09-05 07:31:21
2401
💖 princessgiana💖 :
"I will never steal from my mummy pot"😂
2026-09-05 06:42:08
838
work-with-ekongg :
dem deh Lord's army wing404
we de Lord's army wing234
2026-09-05 09:06:01
847
OGHENERUME ALUYA :
Na their version be that oo wetin concern me.As far as I’m in LORD’S army I dey okay .
2026-09-04 20:55:40
1527
Tiny the King 👑 :
We sang what was relatable to us😂
2026-09-04 22:14:26
513
kwallyDcontent_creator :
For my mental health,This is not the correct lyrics .😂😂❤️
2026-09-04 19:29:16
800
BRICKSY 🦋🫦 :
All I know is that the lyrics is I will never steal from my mothers pot and tell lies to daddy
2026-09-04 21:01:54
66
itz king david :
na y i talk say we always dey different from others
if u no say no be wetin u sing be dis say hi😅😅😅😅😅😅
2026-09-05 16:07:41
8
Remony luxury collections :
I will never steal from my mummy’s pot, tell lies to daddy, be.at up my younger ones, I will never fight in the neighborhood iam in the lords army yes sir. Na so I Dey sing am for my children 😂😂
2026-09-04 21:27:10
156
Śáíńt Bêrnardine :
These two people sef 😭😭😂😂😂
2026-09-05 11:57:21
264
Amy's collection Gwagwalada :
this one is not correct ooh 😂😂😂
2026-09-04 21:08:45
33
Ms Jenna🥰💕❤️🫶✨✨✨ :
Which version be this 😅😅😅
2026-09-05 08:11:45
5
MARVEL 😒🫥 :
na the 2nd stanza we dey sing😌
2026-09-05 12:08:08
6
yeriegoddess :
The English sef too much buh we are all in the lords army
2026-09-05 08:59:55
140
Oge🎀 :
we dey in the Lord's army ahbi we no dey😂
2026-09-05 12:29:49
6
🎀𝒪𝓀𝒶𝓂𝓂𝒾🎀 :
I just hear artillery
2026-09-05 03:35:13
27
To see more videos from user @kwallydcontent_creator, please go to the Tikwm
homepage.