d live n direct is too much na
explain make person know wetin de happen
2026-09-23 17:49:51
0
stanvivy :
life and direct, the girl na choir mistress na I hear
2026-09-23 11:29:09
2
SOLO TV DELTA :
na only life and direct naim person just dey hear o🙄
2026-09-05 19:08:49
6
savvyking4 :
na only life and direct I dey hear😂😂😂😂
2026-09-05 13:56:38
92
user4947147966798 :
what are you saying
2026-09-23 07:06:26
0
blgessingena :
@blgessingena:For those that don't understand what she's trying to say gather here
what I picked from what she's saying, the girl that died has a husband, a child and also attended a church where she was well committed and she was the choir leader in her church. After her death, the community expected both the husband, the church and her paternal family to be fully involved and give her a befitting burial. But instead, the girl's mother went to the mutuary early morning and took the body and bury her without involving the church, the husband who has paid her dowry and the father's family and the is against their tradition
2026-09-05 17:46:34
26
Diamondcoast 💎 💎 💎 :
Wetin she de talk
2026-09-05 11:28:41
18
Milkylove🥰 :
Wetin I understand here be sey the way dem take buried the girl nor suppose be like that. Girl wen dem marry for church over 12yrs the girl family rush go carry the corpse 🧟♀️buried for mama side and it’s against tradition.. 😳 na wetin I hear for here i just explain so. But na life and direct many pass 😏
2026-09-06 00:23:25
20
queen Fav fc💙🦅 :
Wetin Dey happen for that Agbarho sef
2026-09-05 20:43:49
5
Rex's Mom 💙💙 :
na yesterday i dey hear this story omo this life sha
2026-09-05 13:55:30
16
Kessy Queen :
Abeg do story time we nor understand anything
2026-09-05 10:38:56
13
user726776172574 :
which church
2026-09-23 11:49:56
0
WARRI/AGBARHO BEAD MAKER :
Wetin Dey happen, explain well
2026-09-05 20:34:37
1
Mhiz Ani sugar 💕 :
Husband nor day behalf ?I never understand wetin day happen
2026-09-05 09:44:00
9
mhiz Bri 🪡✂️🧵 :
life and direct😂 just Too plenty for this story
2026-09-10 13:48:16
1
Sweetlife🥷 :
Life and direct
2026-09-05 10:34:37
6
mother of three 🥰🥰😍🥰 :
the girl na our church choir mistress ,she dey the church for years before she Marry ,she gave birth after three days she die and this September will make be her birthday and wedding anniversary so her family did not burial her well so painfull ,our church singer for years is gone Priscilla 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-09-08 21:39:28
11
sure lifestye :
nice
2026-09-05 16:13:25
1
RITA💕💕💕 :
Na only life and direct I hear
2026-09-07 09:33:38
1
prophet O marvellous :
I swear school na scam live and direct I tell you
2026-09-05 18:27:21
3
Amor'love :
the information is not clear
2026-09-05 08:42:38
4
Augustina :
d story no clear just bring ur mind down and do a clear explanation
2026-09-05 11:38:22
4
To see more videos from user @hot.queen51.com, please go to the Tikwm
homepage.