@afola_shade_x: This one shock me 🥹😂#blowthisup #crypticpregnancy #crypticpregnancyawareness #pregnancy #fypppppppppppppp

POSI🫧ꨄ
POSI🫧ꨄ
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 04 September 2026 20:19:23 GMT
284425
58160
994
4764

Music

Download

Comments

adaraloyeololade
Ololade💕💐 :
Nah so one doctor say I get eptony pregnancy
2026-09-04 21:49:07
595
auntyaminat1
AUNTY AMINAT :
that means Mary the mother of Jesus na cryptic pregnancy she get
2026-09-05 07:58:57
1958
taoraah22
taoraah22 :
The children are tired of going back all the time 😂so they decide to try hide and seek
2026-09-05 11:10:47
833
jj.hairline3
JJ HAIRLINE💖 :
God Abeg make I no get belle wey I no fit explain oooo😂😂😂😂😂
2026-09-05 06:25:02
1314
ifemide6789
ifemide6789 :
I happened to one of my friends too
2026-09-04 21:31:04
601
hoyinkansola226
MINAH ✨ :
I go like this like belle o
2026-09-04 21:44:58
454
adeolaelizabeth7
Adeola01 :
Na for the market I go dash the baby out if any baby surprises me I go surprise am back 😹😹
2026-09-05 10:34:10
213
debbycutie14
Debby cutie 🥰 :
Abeg make I go do test tomorrow morning first 😄😄
2026-09-05 01:39:34
390
adebiyiopeyemi31
Anabelgold♡$ :
abeg I no suprise my mama make no pikin suprise me oo😂
2026-09-05 09:19:49
129
ibidunni754
Dunny🌸♉️ :
any kid wey suprise me i go surprise am back kolofar rara but e dey show for scan now
2026-09-05 16:12:24
1
expensivegabriel1
EXPENSIVE GABRIEL :
He happen to one of my guy girlfriend 💔💔 😂
2026-09-05 11:15:26
2
greenny.j
GREENY JAM 💚 :
Did u need money for transport, abeg we need full gist 😂😂😂
2026-09-04 22:40:18
226
ms..aderinsola
Ms..Ãdérîñsølà😩💕 :
because of ameboooo😭
2026-09-05 08:51:38
4
...0lanrewaju
0️⃣L🅰️TUNS🎙🎤 :
There's a girl somewhere right now no boyfriend, no calls, No texts, Just by herself , pressing phone😢💔 how are you doing sis 😎🤗
2026-09-05 14:52:17
32
mummy.d74
Morolayo 💃🥂 :
as I don't know how my body is right now hmmm because every night I observed something is moving in stomach once I lay on my bed
2026-09-04 23:14:17
167
hardukeh557
Hardukeh💖 :
someone should bring me back tomorrow 😁
2026-09-04 21:43:51
124
matalamba001
BiG mAtA♨️💦🌊❤️🥰 :
God I no want ooo
2026-09-04 23:28:39
30
darasmile269
Oluwadarasimhi🥰🥰 :
i no say u don settle that kin of matter bfr 😂😂 you go know what to do 😂😂
2026-09-04 20:45:15
103
To see more videos from user @afola_shade_x, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About