@izzy_ogbeide_: Oya Ooh, Iye SP Bottle N034 Give Me More Things To Debunk Ooh, Make We For Start.
Izzy Ogbeide
Region: GB
Friday 04 September 2026 20:34:30 GMT
Music
Download
Comments
Amanda☑️ :
obidi dey forget watin she dey talk
Izzy is consistent with her words
2026-09-04 20:52:13
154
la vida :
Iye patriarchy don da run out of points 😭😂
2026-09-04 20:39:25
387
CDT PIKIN😈 :
September to remember 😂💔
2026-09-04 21:13:48
101
Words :
Obidi is frustrated
2026-09-04 21:11:00
23
pricelesspeace653 :
30days are September 🤣🤣🤣🤣
2026-09-04 20:42:06
80
Divas Gallery Perfumery(WARRI) :
I done even dey forget wentin cause the beginning of this matter…. But I can never forget…. “Obidi see my house I still dey waka” 🎶
2026-09-04 20:59:32
52
Suwa🥀 :
Obidi just dey do defense mood cause of wetin mummy Izzy say she go do her this month……Obidi just Dey spoil this saga with lies
2026-09-04 20:44:09
69
Ebosetale :
September to remember 😂😏
2026-09-04 20:44:58
32
Giftedhandz Offiong :
make i go learn benin dialet
2026-09-04 22:48:11
0
el_victorino1 :
🤣🤣🤣🤣 Izzy take it easyyyyy ohh😂😂🤣🤣
2026-09-04 21:31:13
0
Somtochukwu :
Pls be saving the videos
2026-09-04 22:55:15
0
Festina | Lifestyle creator :
“You don’t need to have a good memory when you are telling the truth!” - Izzy ogbeide 2026 💯
2026-09-04 22:32:56
0
Prudent Precious 4 :
no break your phone mama 😂😂😂
2026-09-04 22:02:18
1
🎀 🅴🆂🆃🆈🆆🅷🆈🆃🅴 🎀🌹 :
Hmmm Omo I don tire oo,make I go sleep we go again tomorrow,I don go drop bomb for obidi comment section I pray make she no block me o 😂😂
2026-09-04 20:44:40
12
pretty touch🇨🇲 :
am enjoying the way u carefully respond to her 🤣🤣
2026-09-04 20:49:45
19
MissEseJules :
Izzy once said 🤣🤣🤣
2026-09-04 21:15:48
5
Busty_aura10 :
I too love this woman sha🤣🤣
2026-09-04 20:40:01
24
To see more videos from user @izzy_ogbeide_, please go to the Tikwm
homepage.