@bernardpro9jaa: Pxes Finally crash as kabba resident lament over the financial lost It's heart breaking 💔

Bernard Pro Services
Bernard Pro Services
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 04 September 2026 20:55:37 GMT
149912
2648
158
784

Music

Download

Comments

damilareadeogun6
BOBBY GADGET'S :
Who hear dat OLUWA ose o
2026-09-07 14:14:23
1
ultimatebaba78
ultimatebaba78 :
I dey bring another one next month,make una no vex
2026-09-06 23:58:22
2
yveeess
⬜️ :
Don’t worry, re open another one, they will invest again..
2026-09-06 22:44:51
1
iamolanrewajutij
SAMAD BLOCK AND CEMENT :
so brokenness day save me frm a lot of thin🤣🤣🤣
2026-09-07 13:07:51
1
splendor_moblog
Splendor_moblog :
this thing no bad sha just that whoever use greediness put plenty money na hin go suffer
2026-09-07 09:03:47
1
kunle885
kunle885. :
Are they telling us that there is no photo/video of the fraudsters with anyone. So that they can be arrested.
2026-09-07 07:09:44
1
demola.fa
F A :
Them surpose arrest those people wey invest money 😹😹😹
2026-09-06 16:31:28
63
lashbyamy584
Lash/Brows By Amy :
As update come una no tell person,now e don cast una don don tell us😂
2026-09-05 21:16:58
39
onlyjoromi
꧁༺ʝօʀօʍɨ🦋༻꧂ :
Make I no talk yet cus my head still Dey hot😩😒
2026-09-05 21:17:35
19
raylove_7
Raylove :
wait people are still doing ponzi in 2026😳😏😏
2026-09-06 15:05:44
6
ayindebisola
AREWA ALAGBO :
As una dey keep update dey with draw low key, as he cast now make una allow us hear word for tiktok, make anybody sha no cry for my fyp.
2026-09-06 23:23:11
3
azeelab
Azeelab Adewale :
☺️☺️☺️
2026-09-07 18:18:46
1
daylayone
Daylay1 :
so Una b wan cash out leave us behind 😂😂😂
2026-09-05 20:55:57
2
akeyindeprint
Akeyinde prints... :
Later later everybody go wise...
2026-09-06 17:16:56
1
eniola08124
MOONBEAM 🍧 😋 🍧 :
Omo my millions is gone 😂
2026-09-05 06:27:38
7
odunladeomotayo
Altruist :
Una don hide update again
2026-09-07 03:57:30
1
femsakoflagos
Obafemi Odegbo Oflagos :
Some Nigerian no Dey listen after how many crashes
2026-09-07 10:16:41
1
jamiu.oyindamola
ARIKE ADE 💞💞💞 :
I don't invest in it too much but have withdraw all my money
2026-09-05 22:12:40
2
femblez_collections
FEMBLEZ_COLLECTIONS :
So people still dey do all dis stuff in 2026
2026-09-06 16:59:40
1
dj.solar
Solar Berry :
for 2026
2026-09-06 18:40:44
2
jamiu.oyindamola
ARIKE ADE 💞💞💞 :
thank God I don withdraw all my money before they start this nonsense
2026-09-05 22:12:01
1
To see more videos from user @bernardpro9jaa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About