@grander_me: Wetin BETIS Dey put for their Stadium… 5 Years, MADRID don try😂… Penalty, one-on-one, goal no enter😅… BARCELONA #football #dinho
Dinho
Region: NG
Saturday 05 September 2026 01:11:02 GMT
Music
Download
Comments
👑👑 Leo ♌ king :
real betis way Chelsea flog 4-1 na e real Madrid use collect 1-0 🤣 just imagine 🤣
2026-09-05 09:56:04
0
First Boy🌟 :
See Weytin I wake up Dey see for Saturday morning 😭😂😂
2026-09-05 06:55:47
241
AKANNI🪖❤️ :
How e come be now 😂
2026-09-05 03:09:15
132
Stunner 🪖🎶 :
We will not beat them 1 nil 2 nil we will beat them 5-2 5-1 so how e con be now ma 🥺😹😹
2026-09-05 04:53:39
15
:
see as joy full body a Madrid loose
2026-09-05 05:59:42
13
Vîñ :
Madrid no believe am 😂..
their fans nearly turn coach 😂😂
2026-09-05 01:27:05
0
Blacvk :
How he con be now 😅😅😅😅😅
2026-09-05 01:55:03
17
Ice man_4 🐾💥 :
una go explain tire🤣😅😂
2026-09-05 06:09:58
3
➿ :
Guy dem cut my game 💔
2026-09-05 01:21:19
7
TER Andrew :
2026-09-05 01:52:49
25
AG baby :
Make dem come collect answers from Chelsea 😌😌😌😂😂
2026-09-05 01:15:18
4
Danxel🥲💗 :
visca Barca joor😂
2026-09-05 07:32:50
7
adith :
Person say
The biggest joke on earth is computer asking us to verify that we're humans 😂
2026-09-05 02:04:36
4
🧃🌹UNKNOWN 👻 BOI 🔐💹🪫 :
E no go ever better for Madrid
2026-09-05 07:15:48
1
Dammy 🖤🤍 :
omo i just dey miss Cr7 daughter for this kain time
2026-09-05 08:08:15
2
Dani Pauli👲 :
At this point I just dey laugh madrid fans 💔😂😂😂
2026-09-05 05:48:37
1
To see more videos from user @grander_me, please go to the Tikwm
homepage.