then the random guy pull a uno reverse card on u whooping your ass ,na that time everywhere go blur
2026-09-05 09:51:51
591
Airnnergy🔋 :
E go shock you. You go pretend. Thrn you go play your game I go still flog you
2026-09-05 14:16:11
80
.damolade :
Bro I use this thing chop people money for ps2😂😂😂 I just dey score form midfield the guy dey vex😂😂😂… me wey give person 15 goals still win that day I wan craze
2026-09-05 14:48:05
95
️ :
PS2 no fall for m dakun. You go just Dey talk ah ah 😂 I no go even do too much 💔
2026-09-05 16:57:48
0
The Gods :
Lol for my side we dey call am … customer care…. “Guy i no sabi play gimme 2 goals na”…..heavy setup
2026-09-05 18:29:51
1
unknownguy3210 :
I remember when I played with one small boy that time this guy really convinced me that he can’t play till we started playing loser-pay worse part Is that this guy was beating me with hope that I can win if I play harder it was when people came in and they where like you no who you Dey follow play till I realized I’ve fucked up
2026-09-05 18:12:33
9
Dy :
then U pull the there was never boogle 🤣
2026-09-05 11:56:13
47
Mr David 🦍 :
Nah 2015 to 2018 settings be dis 😂 dat year for game hall
2026-09-05 17:03:21
0
Bamidele💕🪫 :
On some teach me R2 na 😭😂
2026-09-05 14:12:17
23
Mayor's Crib :
I did this in 2011-2012 with PS2, mind you i knew all of the craziest tricks in the game 🤣
2026-09-05 18:28:06
10
. :
I remember one wey I give 2 goals 😂 30 minutes he Dey beat me 3-0 and I never give am the goal😂
2026-09-05 17:22:26
19
MenthorRx :
na from my pass dem dey use catch me😭😂😂
2026-09-05 13:03:06
17
lord_rafael :
Now e don cast..if you use this format now them go catch you
2026-09-05 13:54:50
18
🎨THE FASHION BRAND👔👖 :
make I beat nonsense comot him body 😂😂
2026-09-05 07:43:46
12
To see more videos from user @monsorobiasor, please go to the Tikwm
homepage.