i no make my hair for 2weeks now, I dey carry am untidy, them dey talk say na my lutheal phase, me wey don dey my first trimester of 'franess', i no dey do independent woman again😭😂
2026-09-06 06:05:03
486
GLOS_2KITCHEN :
first thing in the morning, God abeg 😂😂😂😂😂😂
2026-09-06 09:00:10
191
janetpearl🤍 :
expenses ti fe pa independent woman oo😭😂😂
2026-09-05 20:34:49
195
Gabbieberyl🇨🇦 :
I hope you are ready to stroke a man’s ego, forgive mutiple cheating, cause them go too use your eyes see shege once you depend on them 💯
2026-09-06 13:12:21
45
MissEssyWills🇬🇭 :
Independent woman won craze 😭😭
2026-09-05 20:14:43
43
Mobile Videographer in Akure :
Are you okay? 😂
2026-09-06 07:17:39
7
Hadizah💕 :
it wassss niceeesee g you yesterdayyyy
2026-09-06 17:49:07
4
nenye🌹🌹 :
For 2month i do all back.. Put am wig ah.. I am done!! 😪😅😅
2026-09-06 09:15:19
1
Akpene :
😂😂😂😂😂😂😂😂😂STOP
2026-09-05 10:36:18
35
Laurene....Essentials 👜👟🛒 :
Where's lovie😂😂
2026-09-06 11:29:39
2
Elizabeth 🌸 :
I’m doneee
2026-09-05 16:40:29
2
pisces ♓♓ :
pls bring me back
the network is bad I wanted to save it and post it on my WhatsApp status
2026-09-05 21:38:31
33
yewatv8 :
if you're mad she's new 😅
2026-09-05 10:44:51
20
Amanda🤩🤩 :
I nearly faint on my way to wrk after church bec I wan meet up target. today na Sunday oooo
like this I dey bed head still dey turn me oooo
2026-09-06 13:35:21
8
🌸~Motunde~🌸 :
Sticker anybody…That i am done part
2026-09-05 22:55:44
25
Verifiedpresh~B cola :
Ara agbala I can handle it myself 😂
2026-09-06 11:53:28
6
Mo :
I am dependent asf 😂😂
2026-09-05 16:58:24
8
To see more videos from user @modola_, please go to the Tikwm
homepage.