that's is me ,if i pass your street 3 times in a day i go great you
2026-09-08 15:30:20
5
rhemmy ultraClean :
even me self my matter don tire myself 🤣🤣🤣🤣
2026-09-08 06:12:08
5
ᴄᴇᴏ ᴘᴇᴀʀʟᴇꜱᴄᴇɴᴛ 🤭🩷🥰 :
I tag myself 😂
2026-09-07 11:12:38
4
꧁꧂🌺IWALEWA 🦋🌺꧁꧂ :
Nah my boyfriend be that 😏
2026-09-06 22:31:01
5
————-BARAKAT❤️🔥 :
That Is M! Mom😹😹😹
2026-09-08 04:03:42
1
Aare D entertainer :
Oga leave us 😂
2026-09-05 16:54:10
5
Storage Full :
My husband..I hate going out with him 😂😂😂
2026-09-06 04:46:01
10
💐B&B MODEST WEARS💐 :
Na me be dat 😂😂😂my sister go warn me before we leave house cos if not she will leave me alone nd go on her own 😂😂😂😂she will be like Shey won shepe funn ee ni 🤩🤩
2026-09-06 11:48:54
5
👑ATHENA QUEEN👑🌸🌸🌸 :
My mom dey this table even make she no sabi u she go greet, conductor sef she go greet dem . I don tire to dey go out with her one day we enter bolt she Dey follow the man talk like say them be neighbors 😏
2026-09-06 10:15:25
8
ABENI ADE 🥰❤️❤️❤️ :
Omo na my sister oo😂😂
2026-09-07 22:18:30
1
DD LUXE(Egbeda akowonjo) :
Na me be this …. I just use 4month for my new shop… I fit greet small pikin sef 😂🥴🥴🥴 I’m always greeting my jnr sis na opp side of me…
2026-09-06 19:09:31
1
Abiodun 🌺🌺 :
That me 😂😂once my eyes jam u 😂I will surely greet you
2026-09-08 15:19:07
1
OLORUNJUEDALO🪖🧃 :
We get home training that why 😂😂
2026-09-06 10:41:56
3
To see more videos from user @__aderonke1, please go to the Tikwm
homepage.