@hazy_kingin:

ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 05 September 2026 15:25:56 GMT
118864
33968
309
5029

Music

Download

Comments

yeah_im_toby
🌟 𝓣𝓸𝓫𝔂 🍁 :
Wetin the Gods do Adeyemi sef 😂💔
2026-09-05 15:34:46
565
thegreateleniyan
HIGH CHIEF ELÉŅÌYÀŅ 👑 :
Dah one na fake story jor, as omooba you suppose don hear de real thing na 😂
2026-09-05 18:36:11
308
ummi4223
Ummi🤭❤️ :
Abegg help me tell moyo that I’m crushing on him 🥺😅😂
2026-09-05 16:02:51
112
simply_hikmah
𝓗𝓲𝓴𝓶𝓪𝓱🫧 :
Wetin he dey find sef😂😂😂
2026-09-05 15:54:34
1771
unusualbeing134
unusualbeing134 :
na him and lamurdu Alarinka meji
2026-09-05 20:52:15
48
olawealth922
OLA 🥸🖤YØÜÑĞ🫂🏝 :
Burst my brain 🤣
2026-09-05 17:45:39
120
homolade172
🖤A J O K E 🖤 :
like the story no clear 😂
2026-09-05 15:52:37
131
laycon_4pf
𝐃𝐄𝐌𝐎𝐋𝐀💚🦅 :
Na Guinness record he be wan break 😂
2026-09-05 20:06:07
122
puretouchcleaning01
KEKEDUMOH 🥸 :
Them go need to explain
2026-09-05 23:39:13
0
oluwatunmise931
ENIOLA💕 :
if irumole come for this generation he go collect walai🤣🤣
2026-09-06 01:43:52
1
tayo2038
B À Ļ Q ÈÉS 🧕🤓 :
Like how 😆 I suppose be Arab like this 😏😂
2026-09-05 16:34:38
44
kinglegacy556
LEGACY💥🫶 :
pesin wey no go know peace anywhere he dey 😭😭
2026-09-05 20:12:43
6
bigadebayor
bigadebayor 💜🦅 :
Why he no drop past questions of the road map
2026-09-05 20:31:54
5
akorede_878
Akorede{juicekid}🧃🌍 :
Formal name of osogbo nah Saudi 😌, before they changed it to osogbo, so oduduwa waka from osogbo to ile ife
2026-09-05 20:46:53
7
aduni614
⋆ 🎀 𝒮𝓉𝒶𝓁𝓁𝒶 🎀 ⋆ :
It from Yoruba textbook right??
2026-09-05 18:05:21
5
habike.ade
Habike Ade🦀 :
make person waka from mecca to ife like wetin he dey find nah history wan kill me 😫😂
2026-09-05 17:47:43
16
miecyzslaw4
Riri🦋 :
Na only God sabi Wetin he dey find 😂😭
2026-09-05 17:26:28
6
morohun_keji
𝑀♡ :
He even use chain descend from orun 😂
2026-09-05 16:58:28
7
dorah.bby0
Dorah bby💕🎉 :
My mannn🤭💕
2026-09-05 15:42:41
8
To see more videos from user @hazy_kingin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About